Difference between revisions of "half half"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Adverb) |
||
(4 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 2: | Line 2: | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
[[haf haf]], [[hafhaf]] | [[haf haf]], [[hafhaf]] | ||
+ | |||
+ | ===Etymology=== | ||
+ | From: English ''half'' | ||
+ | |||
+ | ===Pronunciation=== | ||
+ | háfhàf | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-half half.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-half half.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
+ | ===Adverb=== | ||
+ | * As someting dey go or dey do someting [[small small]]. | ||
+ | :*{{ux|dv| Ah you no know sey gum don cost? You know how much we dey buy gum now ? ah! I dey buy am '''half half'''. | (D_IBA_05_Cobbler, oh, Don't you know that glue is now expensive? Do you know how much we buy glue now? I buy in bits.)}} | ||
+ | |||
+ | ====Synonym==== | ||
+ | [[small small]] | ||
+ | |||
+ | ====Translation==== | ||
+ | English: ''bit by bit'' |
Latest revision as of 06:01, 24 September 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English half
Pronunciation
háfhàf
Adverb
- As someting dey go or dey do someting small small.
- Ah you no know sey gum don cost? You know how much we dey buy gum now ? ah! I dey buy am half half. — (D_IBA_05_Cobbler, oh, Don't you know that glue is now expensive? Do you know how much we buy glue now? I buy in bits.)
Synonym
Translation
English: bit by bit