Difference between revisions of "hammer"

Line 12: Line 12:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Wetin person dey take nack nail enter wood.
 
* Wetin person dey take nack nail enter wood.
:*{{ux|dv|Di way this carpenter hold '''hammer''' eh e clear sey e sabi work. |(NSC_2020, The carpenter is using the hammer like an expert .)}}
+
:*{{ux|dv|Di way this carpenter hold '''hammer''' eh e clear sey e sabi work. |(NSC_2020, The carpenter is using the hammer like an expert.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
*English: ''hammer''
 
*English: ''hammer''
Line 19: Line 19:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person get correct money.  
 
* Make person get correct money.  
:*{{ux|dv| All man dey hustle make dem hammer by fire by force.|(NSC_2020, Everyone is trying to become rich by all means.)}}
+
:*{{ux|dv| All man dey hustle make dem '''hammer''' by fire by force.|(NSC_2020, Everyone is trying to become rich by all means.)}}
:*{{ux|dv|Suffer '''hammer''' dat uncle sotey na [[agbekpo]] e begin do.|(NSC_2020, He became so hard up that he stooped to sewage evaluator.)}}
+
:*{{ux|dv| Na sufferhead na im make many people dey born plenty pikin. De go dey reason sey one of dem fit '''hammer'''.|(NSC_2020, Poverty is why many people give birth to a lot of children. They think that at least one of them may become rich.)}}
   
+
#Make someting do person.
 +
#:*{{ux|dv| Suffer '''hammer''' dat uncle sotey na agbekpo e begin do. |(NSC_2020, That man suffered so much that he became a sewage evacuator.)}}
 +
  #:*{{ux|dv| As hunger '''hammer''' am, no be person tell am make e go drink garr.|(NSC_2020,As he became hungry, he didn’t need to be told to drink garri.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
*English: "to hit jackpot"
 
*English: "to hit jackpot"

Revision as of 16:31, 24 September 2022

Naija

Alternative Forms

Etymology

From: English hammer

Pronounciation

  • hámà

Play Play

Noun

  • Wetin person dey take nack nail enter wood.
  • Di way this carpenter hold hammer eh e clear sey e sabi work.  — (NSC_2020, The carpenter is using the hammer like an expert.)

Translation

  • English: hammer


Verb

  • Make person get correct money.
  • All man dey hustle make dem hammer by fire by force.  — (NSC_2020, Everyone is trying to become rich by all means.)
  • Na sufferhead na im make many people dey born plenty pikin. De go dey reason sey one of dem fit hammer.  — (NSC_2020, Poverty is why many people give birth to a lot of children. They think that at least one of them may become rich.)
  1. Make someting do person.
    • Suffer hammer dat uncle sotey na agbekpo e begin do.  — (NSC_2020, That man suffered so much that he became a sewage evacuator.)
#:* As hunger hammer am, no be person tell am make e go drink garr.  — (NSC_2020,As he became hungry, he didn’t need to be told to drink garri.)

Translations

  • English: "to hit jackpot"