Difference between revisions of "hammer"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 18: | Line 18: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | # Make person get correct money. | |
− | :*{{ux|dv| All man dey hustle make dem '''hammer''' by fire by force.|(NSC_2020, Everyone is trying to become rich by all means.)}} | + | #:*{{ux|dv| All man dey hustle make dem '''hammer''' by fire by force.|(NSC_2020, Everyone is trying to become rich by all means.)}} |
− | :*{{ux|dv| Na sufferhead na im make many people dey born plenty pikin. De go dey reason sey one of dem fit '''hammer'''.|(NSC_2020, Poverty is why many people give birth to a lot of children. They think that at least one of them may become rich.)}} | + | #:*{{ux|dv| Na sufferhead na im make many people dey born plenty pikin. De go dey reason sey one of dem fit '''hammer'''.|(NSC_2020, Poverty is why many people give birth to a lot of children. They think that at least one of them may become rich.)}} |
#Make someting do person. | #Make someting do person. | ||
#:*{{ux|dv| Suffer '''hammer''' dat uncle sotey na agbekpo e begin do. |(NSC_2020, That man suffered so much that he became a sewage evacuator.)}} | #:*{{ux|dv| Suffer '''hammer''' dat uncle sotey na agbekpo e begin do. |(NSC_2020, That man suffered so much that he became a sewage evacuator.)}} |
Revision as of 16:32, 24 September 2022
Naija
Alternative Forms
Etymology
From: English hammer
Pronounciation
- hámà
Noun
- Wetin person dey take nack nail enter wood.
- Di way this carpenter hold hammer eh e clear sey e sabi work. — (NSC_2020, The carpenter is using the hammer like an expert.)
Translation
- English: hammer
Verb
- Make person get correct money.
- All man dey hustle make dem hammer by fire by force. — (NSC_2020, Everyone is trying to become rich by all means.)
- Na sufferhead na im make many people dey born plenty pikin. De go dey reason sey one of dem fit hammer. — (NSC_2020, Poverty is why many people give birth to a lot of children. They think that at least one of them may become rich.)
- Make someting do person.
- Suffer hammer dat uncle sotey na agbekpo e begin do. — (NSC_2020, That man suffered so much that he became a sewage evacuator.)
#:* As hunger hammer am, no be person tell am make e go drink garr. — (NSC_2020,As he became hungry, he didn’t need to be told to drink garri.)
Translations
- English: "to hit jackpot"