Difference between revisions of "hammer"

Line 23: Line 23:
 
#Make someting do person.
 
#Make someting do person.
 
#:*{{ux|dv| Suffer '''hammer''' dat uncle sotey na agbekpo e begin do. |(NSC_2020, That man suffered so much that he became a sewage evacuator.)}}
 
#:*{{ux|dv| Suffer '''hammer''' dat uncle sotey na agbekpo e begin do. |(NSC_2020, That man suffered so much that he became a sewage evacuator.)}}
#:*{{ux|dv| As hunger '''hammer''' am, no be person tell am make e go drink garr.|(NSC_2020,As he became hungry, he didn’t need to be told to drink garri.)}}
+
#:*{{ux|dv| As hunger '''hammer''' am, no be person tell am make e go drink garr.|(NSC_2020,As he became hungry, he didn’t need to be told to drink garri.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
*English: "to hit jackpot"
 
*English: "to hit jackpot"

Revision as of 16:37, 24 September 2022

Naija

Alternative Forms

Etymology

From: English hammer

Pronounciation

  • hámà

Play Play

Noun

  • Wetin person dey take nack nail enter wood.
  • Di way this carpenter hold hammer eh e clear sey e sabi work.  — (NSC_2020, The carpenter is using the hammer like an expert.)

Translation

  • English: hammer


Verb

  1. Make person get correct money.
    • All man dey hustle make dem hammer by fire by force.  — (NSC_2020, Everyone is trying to become rich by all means.)
    • Na sufferhead na im make many people dey born plenty pikin. De go dey reason sey one of dem fit hammer.  — (NSC_2020, Poverty is why many people give birth to a lot of children. They think that at least one of them may become rich.)
  2. Make someting do person.
    • Suffer hammer dat uncle sotey na agbekpo e begin do.  — (NSC_2020, That man suffered so much that he became a sewage evacuator.)
    • As hunger hammer am, no be person tell am make e go drink garr.  — (NSC_2020,As he became hungry, he didn’t need to be told to drink garri.)

Translations

  • English: "to hit jackpot"