Difference between revisions of "hammer"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== ===Pronounciation=== ===Definition=== #:{{ux|dv|De go go one '''market'''. |(aNSC_ 2020, They would go to this market}} ===Verb=== # conj (frequency...")
 
 
(20 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
===Alternative Forms===
 +
* [[hama]]
 +
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
From: English ''hammer''
 
===Pronounciation===
 
===Pronounciation===
===Definition===
+
*hámà
#:{{ux|dv|De go go one '''market'''. |(aNSC_ 2020, They would go to this market}}
+
<sm2>Pcm-ng-hammer.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-hammer.m.ogg</sm2>
 +
 
 +
===Noun===
 +
* Wetin person dey take nack nail enter wood.
 +
:*{{ux|dv|Di way this carpenter hold '''hammer''' eh e clear sey e sabi work. |(The carpenter is using the hammer like an expert.)}}
 +
====Translation====
 +
*English: ''hammer''
 +
 
 +
 
 
===Verb===
 
===Verb===
# conj (frequency:2)
+
# Make person get correct money.
#: {{ux|dv|If pesin take am too much, e fit make am '''kolo''' or destroy im organs. |(bbc__25892, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv| All man dey hustle make dem '''hammer''' by fire by force.|(Everyone is trying to become rich by all means.)}}
 +
#:*{{ux|dv| Na sufferhead na im make many people dey born plenty pikin. De go dey reason sey one of dem fit '''hammer'''.|(Poverty is why many people give birth to a lot of children. They think that at least one of them may become rich.)}}
 +
#Make someting do person.
 +
#:*{{ux|dv| Suffer '''hammer''' dat uncle sotey na agbekpo e begin do. |(That man suffered so much that he became a sewage evacuator.)}}
 +
#:*{{ux|dv| As hunger '''hammer''' am, no be person tell am make e go drink garri.|(As he became hungry, he didn’t need to be told to drink garri.)}}
 +
====Translation====
 +
*English: "to hit jackpot"

Latest revision as of 17:40, 31 May 2023

Naija

Alternative Forms

Etymology

From: English hammer

Pronounciation

  • hámà

Play Play

Noun

  • Wetin person dey take nack nail enter wood.
  • Di way this carpenter hold hammer eh e clear sey e sabi work.  — (The carpenter is using the hammer like an expert.)

Translation

  • English: hammer


Verb

  1. Make person get correct money.
    • All man dey hustle make dem hammer by fire by force.  — (Everyone is trying to become rich by all means.)
    • Na sufferhead na im make many people dey born plenty pikin. De go dey reason sey one of dem fit hammer.  — (Poverty is why many people give birth to a lot of children. They think that at least one of them may become rich.)
  2. Make someting do person.
    • Suffer hammer dat uncle sotey na agbekpo e begin do.  — (That man suffered so much that he became a sewage evacuator.)
    • As hunger hammer am, no be person tell am make e go drink garri.  — (As he became hungry, he didn’t need to be told to drink garri.)

Translation

  • English: "to hit jackpot"