Difference between revisions of "hammer"
(→Verb) |
|||
Line 19: | Line 19: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
:*{{ux|dv|All man dey hussle for Naija make dem '''hammer''' by fire by force.|(NSC_Odirin_2020, Nigerians are doing their utmost to become overnight millionaires.)}} | :*{{ux|dv|All man dey hussle for Naija make dem '''hammer''' by fire by force.|(NSC_Odirin_2020, Nigerians are doing their utmost to become overnight millionaires.)}} | ||
− | + | :*{{ux|dv|Suffer '''hammer''' dat uncle sotey na [[kpo carrier]] e begin.|(NSC_2020, He became so hard up that he stooped to sewage evaluator.)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Revision as of 17:03, 10 November 2020
Naija
Alternative Forms
hama
Etymology
From: English hammer
Pronounciation
hama
Definition
Wetin person dey take nack nail enter wood
Noun
- Di way this carpenter hold hammer eh e clear sey na cut and nail na im be. — (NSC_Odirin_2020, The carpenter is using the hammer like an accomplished novice.)
Translation
- English: hammer
Definition
Make person come get correct money do someting with force.
Verb
- All man dey hussle for Naija make dem hammer by fire by force. — (NSC_Odirin_2020, Nigerians are doing their utmost to become overnight millionaires.)
- Suffer hammer dat uncle sotey na kpo carrier e begin. — (NSC_2020, He became so hard up that he stooped to sewage evaluator.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: "to hit jackpot"