Difference between revisions of "hammer"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Wetin person dey take nack nail enter wood | + | * Wetin person dey take nack nail enter wood |
:*{{ux|dv|Di way this carpenter hold '''hammer''' eh e clear sey na cut and nail na im be. |(NSC_Odirin_2020, The carpenter is using the hammer like an accomplished novice.)}} | :*{{ux|dv|Di way this carpenter hold '''hammer''' eh e clear sey na cut and nail na im be. |(NSC_Odirin_2020, The carpenter is using the hammer like an accomplished novice.)}} | ||
Revision as of 21:04, 13 August 2021
Naija
Alternative Forms
Etymology
From: English hammer
Pronounciation
- hámà
Noun
- Wetin person dey take nack nail enter wood
- Di way this carpenter hold hammer eh e clear sey na cut and nail na im be. — (NSC_Odirin_2020, The carpenter is using the hammer like an accomplished novice.)
Translation
- English: hammer
Verb
- Make person come get correct money do someting with force.
- All man dey hussle for Naija make dem hammer by fire by force. — (NSC_Abonyi_2020, Nigerians are doing their utmost to become overnight millionaires.)
- Suffer hammer dat uncle sotey na kpo carrier e begin. — (NSC_2020, He became so hard up that he stooped to sewage evaluator.)
Translations
- English: "to hit jackpot"