Difference between revisions of "hammer"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Wetin person dey take nack nail enter wood. | * Wetin person dey take nack nail enter wood. | ||
− | :*{{ux|dv|Di way this carpenter hold '''hammer''' eh e clear sey e sabi work. |( | + | :*{{ux|dv|Di way this carpenter hold '''hammer''' eh e clear sey e sabi work. |(The carpenter is using the hammer like an expert.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
*English: ''hammer'' | *English: ''hammer'' | ||
Line 19: | Line 19: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make person get correct money. | # Make person get correct money. | ||
− | #:*{{ux|dv| All man dey hustle make dem '''hammer''' by fire by force.|( | + | #:*{{ux|dv| All man dey hustle make dem '''hammer''' by fire by force.|(Everyone is trying to become rich by all means.)}} |
− | #:*{{ux|dv| Na sufferhead na im make many people dey born plenty pikin. De go dey reason sey one of dem fit '''hammer'''.|( | + | #:*{{ux|dv| Na sufferhead na im make many people dey born plenty pikin. De go dey reason sey one of dem fit '''hammer'''.|(Poverty is why many people give birth to a lot of children. They think that at least one of them may become rich.)}} |
#Make someting do person. | #Make someting do person. | ||
− | #:*{{ux|dv| Suffer '''hammer''' dat uncle sotey na agbekpo e begin do. |( | + | #:*{{ux|dv| Suffer '''hammer''' dat uncle sotey na agbekpo e begin do. |(That man suffered so much that he became a sewage evacuator.)}} |
− | #:*{{ux|dv| As hunger '''hammer''' am, no be person tell am make e go drink | + | #:*{{ux|dv| As hunger '''hammer''' am, no be person tell am make e go drink garri.|(As he became hungry, he didn’t need to be told to drink garri.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
*English: "to hit jackpot" | *English: "to hit jackpot" |
Revision as of 17:20, 31 May 2023
Naija
Alternative Forms
Etymology
From: English hammer
Pronounciation
- hámà
Noun
- Wetin person dey take nack nail enter wood.
- Di way this carpenter hold hammer eh e clear sey e sabi work. — (The carpenter is using the hammer like an expert.)
Translation
- English: hammer
Verb
- Make person get correct money.
- All man dey hustle make dem hammer by fire by force. — (Everyone is trying to become rich by all means.)
- Na sufferhead na im make many people dey born plenty pikin. De go dey reason sey one of dem fit hammer. — (Poverty is why many people give birth to a lot of children. They think that at least one of them may become rich.)
- Make someting do person.
- Suffer hammer dat uncle sotey na agbekpo e begin do. — (That man suffered so much that he became a sewage evacuator.)
- As hunger hammer am, no be person tell am make e go drink garri. — (As he became hungry, he didn’t need to be told to drink garri.)
Translations
- English: "to hit jackpot"