hammer
Naija
Alternative Forms
Etymology
From: English hammer
Pronounciation
- hámà
Noun
Wetin person dey take nack nail enter wood
- Di way this carpenter hold hammer eh e clear sey na cut and nail na im be. — (NSC_Odirin_2020, The carpenter is using the hammer like an accomplished novice.)
Translation
- English: hammer
Verb
Make person come get correct money do someting with force.
- All man dey hussle for Naija make dem hammer by fire by force. — (NSC_Abonyi_2020, Nigerians are doing their utmost to become overnight millionaires.)
- Suffer hammer dat uncle sotey na kpo carrier e begin. — (NSC_2020, He became so hard up that he stooped to sewage evaluator.)
Translations
- English: "to hit jackpot"