hammer

Naija

Alternative Forms

hama

Etymology

From: English hammer

Pronounciation

hama

Definition

Wetin person dey take nack nail enter wood

Noun

  • Di way this carpenter hold hammer eh e clear sey na cut and nail na im be.  — (NSC_Odirin_2020, The carpenter is using the hammer like an accomplished novice.)

Translation

  • English: hammer

Definition

Make person come get correct money do someting with force.

Verb

  • All man dey hussle for Naija make dem hammer by fire by force.  — (NSC_Odirin_2020, Nigerians are doing their utmost to become overnight millionaires.)
  • Suffer hammer dat uncle sotey na kpo carrier e begin.  — (NSC_2020, He became so hard up that he stooped to sewage evaluator.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: "to hit jackpot"