hammer

Revision as of 13:52, 2 December 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative Forms

Etymology

From: English hammer

Pronounciation

  • hámà

Play Play

Noun

  • Wetin person dey take nack nail enter wood.
  • Di way this carpenter hold hammer eh e clear sey na cut and nail na im be.  — (NSC_Odirin_2020, The carpenter is using the hammer like an accomplished novice.)

Translation

  • English: hammer


Verb

  • Make person con get correct money do someting with force.
  • All man dey hussle for Naija make dem hammer by fire by force.  — (NSC_Abonyi_2020, Nigerians are doing their utmost to become overnight millionaires.)
  • Suffer hammer dat uncle sotey na kpo carrier e begin do.  — (NSC_2020, He became so hard up that he stooped to sewage evaluator.)

Translations

  • English: "to hit jackpot"