happi

Naija

Etymology

From English: happy

Pronunciation

  • hàpí



Adjective

  • Sey person mind dey sweet am.
  • I just dey happi as I see my result.  — (NSC_Olukayode S.M_2021, I was overjoyed when I see my results.)
  • Dis one go just dey happi when e see money.  — (NSC_Olukayode S.M_2021, This one is always happy whenever he/she sees money.)

Synonym

sweet belle

Antonym

Translation

  • English: happy