Difference between revisions of "head"

Line 101: Line 101:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
head: no definition -- Definition in Naija?
+
# Make person dey in charge
 
 
 
 
# obj (frequency:4)
 
 
#: {{ux|dv|Former INEC chairman Attahiru Jega go '''head''' di new team to find foreign students |(bbc__52651, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Former INEC chairman Attahiru Jega go '''head''' di new team to find foreign students |(bbc__52651, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di matter serious sotay na CAF president Ahmad Ahmad '''head''' di meeting from Madagascar. |(bbc__36053, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di matter serious sotay na CAF president Ahmad Ahmad '''head''' di meeting from Madagascar. |(bbc__36053, __no translation__)}}

Revision as of 18:04, 12 October 2020

Naija

Alternative forms

hed

Etymology

From: English head

Pronunciation

  • hɛd

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 46
  • Frequency rank in NSC treebank: 256
  • Frequency in raw corpus: 1435
  • Frequency rank in raw corpus: 267

Definition

Di place ontop person neck wey person brain dey

Noun

  1. - (frequency:271)
    I sabi barb head.  — (ABJ_GWA_07_Waec-Money_DG__31, I know how to cut hair.)
    e no go get head.  — (deuber__5853, __no translation__)
  2. case (frequency:165)
    from head.  — (NST_cleaned__33884, __no translation__)
    Put to head now!  — (ONI_07_Dis-Year-Na-My-Year_MG__75, Go there right away!)
  3. nmod (frequency:98)
    Dis one scatter people head more.  — (bbc__42360, __no translation__)
    Summer school dey scratch parents head  — (bbc__97302, __no translation__)
  4. det (frequency:34)
    E lose di head.  — (BEN_32_I-Don-Tire-For-All-Dese-Boys_DG__131, He lost his head.)
    And e be like dia head fit dey dia.  — (bbc__15101, __no translation__)
  5. amod (frequency:34)
    Okonkwo get good head.  — (katakata__506, __no translation__)
    Unoka no get good head.  — (katakata__913, __no translation__)
  6. case-det (frequency:28)
    For di head!  — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__231, On the head !)
    get tax palava for dia head  — (bbc__62806, __no translation__)
  7. dep (frequency:6)
    Di senators wey dia head dey hot afta di IG no gree cooperate declare Mr.  — (bbc__38244, __no translation__)
    If we komot Ambazonia pipo go cut wa head, so weh just dey we for house, mami for Kumbo, Northwest tell BBC News Pidgin.  — (bbc__4378, __no translation__)
  8. amod-det (frequency:6)
    Dat no be the first head oh, na the number five.  — (katakata__713, __no translation__)
    Be careful no make mistake, na wetin di head of Revolutionary Guards tok.  — (bbc__655, __no translation__)
  9. cc (frequency:4)
    Ahah, but di hair, and di head no fine now.  — (JOS_02_Hair-And-Movies_DG__34, Ahah ! But the hair... the head is not fine now.)
    I say why I dey ask na since when e come here, I see dat... I dey look dem from ehn... leg... from head.  — (ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__79, I said I asked because since she came here, I noticed that... I was looking at them closely, from uh... the leg... from the head...)
  10. cc-nmod (frequency:4)
    Na Arsenal chief executive Ivan Gazidis, head of football relations Raul Sanllehi and head of recruitment Sven Mislintat interview di coaches for dis job.  — (bbc__69754, __no translation__)
    For 2008 dem form Your Super Cameroonafta Serge Espoir Matomba meet Daniel Proença de Carvalho, wey from Portugal and be former minister and head of di Portuguese oil multinational Galp Energie.  — (bbc__88025, __no translation__)
  11. obj (frequency:3)
    na Vice-President Osinbajo head di meeting.  — (bbc__70371, __no translation__)
    Im say: my appeal be say make di players no let dem head swell.  — (bbc__59384, __no translation__)
  12. conj (frequency:3)
    'No be like pastors for today wey dia vision no go get head or tail.  — (bbc__8471, __no translation__)
    Dis kain tori wey no get head or tail, dey pain Nigerians because na just two weeks ago one JAMB staff come out say snake chop N36 million of di government bodi wey dey arrange university exams for Nigeria.  — (bbc__40799, __no translation__)
  13. cop-det (frequency:3)
    You know sey God don do am sey man na di head.  — (ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__90, You know that God has done it that man is the head.)
    Since na im be di head, make e dey see, meh e direct.  — (BEN_15a_Theology-Demons_DG__137, Since he is the head, he should see, he should lead.)
  14. cc-det (frequency:2)
    Ahah, but di hair, and di head no fine now.  — (NST_cleaned__30760, __no translation__)
    Janet say she refuse to swear but di oda girls wey follow go say dem cut dia fingers, cut hair for dia armpit, private part and dia head.  — (bbc__19491, __no translation__)
  15. advmod (frequency:2)
    Everybodi wey vote for dis one say yes on top am, afta Russia and China wey be Pyongyang friend nod head join di decision.  — (bbc__47923, __no translation__)
    Meeting to end Nigeria public universities lecturers strike no get head Why dis university professor bone ASUU strike and threaten to sue di union  — (bbc__66796, __no translation__)

Related forms

  1. Nigeria Government bin don get proscription order on top IPOB head for September 20, 2017, say di group na terrorist organisation.  — (bbc__73050, __no translation__)
    Justice Nyako give di order today as dem siddon again to hear case of treasonable felony wey dey Nnamdi Kanu and three other members of IPOB head.  — (bbc__61583, __no translation__)
  1. Di TMC head, General Abdel Fattah al-Burhan, tok for statement wey dem broadcast for state television say dem don decide to stop tok-tok wit di Alliance for Freedom and Change and cancel anytin dem bin don agree.  — (bbc__32618, __no translation__)
    But di TMC head, General Abdel Fattah al-Burhan, tok for statement wey dem broadcast for state television say dem don decide to stop tok-tok wit di Alliance for Freedom and Change and cancel anytin dem bin don agree.  — (bbc__22129, __no translation__)
  1. As I break dis girl head ehn, dem no go, dem no go fit operate am,  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__59, as I break this girl's head eh, they won't be able to operate on her.)
    Adenuga say by dat tim eim don already spend money ontop di girl head so im report di case give police but dem no fit settle am and di family too no allow am.  — (bbc__12499, __no translation__)
  1. Na so di man head remain for ground, im don go be dat.  — (bbc__8482, __no translation__)
    But, e sey: ‘I want make una know sey as Christ be every man head, [even for people wey dey direct];  — (jw__10009, __no translation__)
  1. See five tins wey Beyonce do wey scatta pipo head  — (bbc__87474, __no translation__)
    TWITTER/ Di Super Eagles jersey dey scata pipo head.  — (bbc__92903, __no translation__)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: no definition

Verb

  1. Make person dey in charge
    Former INEC chairman Attahiru Jega go head di new team to find foreign students  — (bbc__52651, __no translation__)
    Di matter serious sotay na CAF president Ahmad Ahmad head di meeting from Madagascar.  — (bbc__36053, __no translation__)
  2. aux-mark-obj (frequency:4)
    Oga Sessions, wey dey head di Justice Department don chop plenti yabis from President Donald Trump.  — (bbc__76909, __no translation__)
    Di Zone C Customs oga wey Dey head di South-South and South-East geopolitical zones say dem don arrest four suspects wey dem don carry go Abuja for further investigation.  — (bbc__32871, __no translation__)
  3. mark-obj (frequency:3)
    Zakari to head di collation of dis Presidential election , Prof.  — (bbc__836, __no translation__)
    Director-General of di National Space Research and Development Agency , Seidu Mohammed wey head di committee, give goment di report on Friday.  — (bbc__40105, __no translation__)
  4. nsubj-obj (frequency:2)
    Di 13 year old boy wey dey 'turn' women head Nigerian Cinderella  — (bbc__30298, __no translation__)
    If separatists no force pikin for join dem, na army di kill dem Bamenda pipo for Cameroon still dey inside shock as deh put man e head road Pipo for Northwest region go fit waka go oda areas for celebrate Christmas and New Year  — (bbc__4333, __no translation__)
  5. aux-mark-nsubj (frequency:2)
    Di Local Organizing Committee wey Solomon Ogba dey head, go happy say no pesin die or injure for di mata.  — (bbc__31732, __no translation__)
    Di from di 13-count criminal egaga charge-dem wey de hang ontop ein neck, as e take concern di lie-lie wey de say, ein tok about some property-dem wey ein bin declare one time like dat weyn ein bi di governor of Kwara state, during di year 2003. Meanwhile, di CCT panel, wey Justice Danladi Umar, dey head, don serve notice of hear-hear give all dos wey di mata concern about dis new date.  — (ja102__2163, __no translation__)
  6. mark-obj-obl:arg (frequency:2)
    Southampton wey be di home team no waste time as match start to score di first goal of di game afta Matt Targett cross ball give Danny Ings wey head am inside di net.  — (bbc__91963, __no translation__)
    Now ah di mentor, di give advice for communication, as ah komot from simple staff to head communication for CBSHS afta training for UK, Peter Tah tell BBC News Pidgin.  — (bbc__5497, __no translation__)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: no definition