Difference between revisions of "head"

Line 10: Line 10:
 
<sm2>Pcm-ng-head.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-head.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-head.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-head.m.ogg</sm2>
 
===Definition===
 
Person body wey dey ontop neck.
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Person body wey dey ontop neck.
+
#Person body wey dey ontop neck.
#:*{{ux|dv|I like di shape of di man '''head'''. |(NSC_Odirin 2020, I like the shape of the man's head.)}}
+
#:*{{ux|dv|I like di shape of di man '''head'''. |(NSC_Abonyi_2020, I like the shape of the man's head.)}}
 
# Hair wey dey person skull.
 
# Hair wey dey person skull.
#:*{{ux|dv|I sabi barb '''head'''. |(NSC_, I am a good barber.)}}
+
#:*{{ux|dv|I sabi barb '''head'''. |(NSC_2021, I am a good barber.)}}
# Person mind  
+
#Person mind  
#:*{{ux|dv|Di babe matter dey scatter di guy '''head'''. |(NSC_Odirin_2020, The babe matter is giving the guy mental stress.)}}  
+
#:*{{ux|dv|Di babe matter dey scatter di guy '''head'''. |(NSC_Abonyi_2020, The babe matter is giving the guy mental stress.)}}  
 
#:*{{ux|dv| Dis one scatter people '''head''' more. |(bbc__42360, This one made the people more agitated.)}}
 
#:*{{ux|dv| Dis one scatter people '''head''' more. |(bbc__42360, This one made the people more agitated.)}}
# As person take dey reason.
+
#Person luck.
#:* {{ux|dv| Di way Governor Seyi Makinde use address di protest matter show sey e '''head''' dey there.|(NSC_Odirin_2020, The way Governor Seyi Makinde  addressed the issue of protest reflects his good judgement.)}}
+
#:*{{ux|dv|Unoka no get good '''head'''.|(katakata__913, Unoka does not have good fortune.)}}
#:* {{ux|dv| Di way Osaze talk this morning show sey im '''head''' no dey dere. |(NSC_Odirin_2020, The way Osaze spoke this morning shows that he lacks good judgement.)}}
+
#:*{{ux|dv|Dat girl '''head''' strong, na only am no die for the accident. |(NSC_Abonyi_2020, the girl has good fortune, she was the only survivor in the accident.)}}
# person  luck.
+
#Person wey dey in charge of somewhere or someting.
#:* {{ux|dv| Bode '''head''' get oil. |(NSC_Odirin_2020, Bode has good fortune.)}} 
+
#:*{{ux|dv|You know sey God don do am sey man na di '''head'''. |(ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__90, You know that God has done it that man is the head.)}}
#:* {{ux|dv| Okonkwo get good '''head'''. |(katakata__506, Okonkwo has good fortune.)}}
+
#Person face  
#:* {{ux|dv|Unoka no get good '''head'''.|(katakata__913, Unoka does not have good fortune.)}}
+
#:*{{ux|dv| As I see di kind eye wey dey im '''head''', I take off. |(NSC_ Odirin_2020, When I saw his demeanor, I got scared.)}}
#:* {{ux|dv| Dat girl '''head''' strong, na only am no die for the accident. |(NSC_Odirin_2020, the girl has good fortune, she was the only survivor in the accident.)}}
+
#:*{{ux|dv|Ahah, but di hair, and di '''head''' no fine now. |(JOS_02_Hair-And-Movies_DG__34, Ahah! But the hair... the face is not fine now.)}}
# person wey dey in charge of somewhere or someting.
+
#As body dey catch person.
#:* {{ux|dv|You know sey God don do am sey man na di '''head'''. |(ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__90, You know that God has done it that man is the head.)}}
+
#:*{{ux|dv|Im say: my appeal be say make di players no let dem '''head''' swell. |(bbc__59384, He said: My appeal is that the players should not get carried away)}}
# person face  
+
#:*{{ux|dv| As the babe just dey rub im head,  im '''head''' just dey swell sotay e empty im pocket . |(NSC_Odirin_2020, As the lady rubbed his head, he got carried away and emptied his pocket.)}}
#:* {{ux|dv| As I see di kind eye wey dey im '''head''', I take off. |(NSC_ Odirin_2020, When I saw his demeanor, I got scared.)}}
+
#Di [[koko]] wey matter get.
#:* {{ux|dv|Ahah, but di hair, and di '''head''' no fine now. |(JOS_02_Hair-And-Movies_DG__34, Ahah! But the hair... the face is not fine now.)}}
+
#:*{{ux|dv|''No be like pastors for today wey dia vision no go get '''head''' or tail.'' |(bbc__8471, Unlike pastors of nowadays whose visions are incorrect/unreliable)}}
# As body dey catch person.
+
#:*{{ux|dv| Dis kain tori wey no get '''head''' or tail, dey pain Nigerians because na just two weeks ago one JAMB staff come out say snake chop N36 million of di government bodi wey dey arrange university exams for Nigeria. |(bbc__40799, This kind of story that is unreliable is painful to Nigerians because it was just two weeks ago that a JAMB staff came out to say that a snake ate N36 million of the government institution responsible for conducting university exams in Nigeria.)}}
#:* {{ux|dv|Im say: my appeal be say make di players no let dem '''head''' swell. |(bbc__59384, He said: My appeal is that the players should not get carried away)}}
+
#:*{{ux|dv| Meeting to end Nigeria public universities lecturers strike no get '''head''' Why dis university professor bone ASUU strike and threaten to sue di union |(bbc__66796, The meeting to end the strike of Nigeria public universities lecturers is inconclusive Why this university professor snubbed the ASUU strike and threatened to sue the union.)}}
#:* {{ux|dv| As the babe just dey rub im head,  im '''head''' just dey swell sotay e empty im pocket . |(NSC_Odirin_2020, As the lady rubbed his head, he got carried away and emptied his pocket.)}}
+
#When person gree for matter.
# Di [[koko]] wey matter get.
+
#:*{{ux|dv|Everybodi wey vote for dis one say yes on top am, afta Russia and China wey be Pyongyang friend nod '''head''' join di decision. |(bbc__47923, Everyone that voted for him said yes to it, after Russia and China who are friend's of Pyongyang gave their assent to the decision)}}
#:* {{ux|dv|''No be like pastors for today wey dia vision no go get '''head''' or tail.'' |(bbc__8471, Unlike pastors of nowadays whose visions are incorrect/unreliable)}}
+
#Shake head
#:* {{ux|dv| Dis kain tori wey no get '''head''' or tail, dey pain Nigerians because na just two weeks ago one JAMB staff come out say snake chop N36 million of di government bodi wey dey arrange university exams for Nigeria. |(bbc__40799, This kind of story that is unreliable is painful to Nigerians because it was just two weeks ago that a JAMB staff came out to say that a snake ate N36 million of the government institution responsible for conducting university exams in Nigeria.)}}
+
#:*{{ux|dv| E pain me as Papa shake '''head''' for me after I fall down. |(NSC_ Odirin_2020, i was hurt by Papa's sign of pity.)}}
#:* {{ux|dv| Meeting to end Nigeria public universities lecturers strike no get '''head''' Why dis university professor bone ASUU strike and threaten to sue di union |(bbc__66796, The meeting to end the strike of Nigeria public universities lecturers is inconclusive Why this university professor snubbed the ASUU strike and threatened to sue the union.)}}
+
 
# when personn gree for matter
 
#: {{ux|dv|Everybodi wey vote for dis one say yes on top am, afta Russia and China wey be Pyongyang friend nod '''head''' join di decision. |(bbc__47923, Everyone that voted for him said yes to it, after Russia and China who are friend's of Pyongyang gave their assent to the decision)}}
 
# shake head
 
#:* {{ux|dv| E pain me as Papa shake '''head''' for me after I fall down. |(NSC_ Odirin_2020, i was hurt by Papa's sign of pity.)}}
 
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[coconut head]], [[people head]]
 
* [[coconut head]], [[people head]]
Line 56: Line 49:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''head, position of authority, substance, ego, point, topics.
+
* English: ''head, position of authority, substance, ego, point, topics''
''
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# Make person dey incharge
+
# Make person dey [[incharge]]
 
#:* {{ux|dv| Former INEC chairman Attahiru Jega go '''head''' di new team to find foreign students |(bbc__52651, Former INEC chairman Attahiru Jega will head the new team to find foreign students.)}}
 
#:* {{ux|dv| Former INEC chairman Attahiru Jega go '''head''' di new team to find foreign students |(bbc__52651, Former INEC chairman Attahiru Jega will head the new team to find foreign students.)}}
 
#:* {{ux|dv| Di matter serious sotay na CAF president Ahmad Ahmad '''head''' di meeting from Madagascar. |(bbc__36053, The matter was so serious that the CAF president Ahmad Ahmad headed the meeting from Madagascar)}}
 
#:* {{ux|dv| Di matter serious sotay na CAF president Ahmad Ahmad '''head''' di meeting from Madagascar. |(bbc__36053, The matter was so serious that the CAF president Ahmad Ahmad headed the meeting from Madagascar)}}

Revision as of 17:34, 16 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English head

Pronunciation

  • hɛ́d

Play Play

Noun

  1. Person body wey dey ontop neck.
    • I like di shape of di man head.  — (NSC_Abonyi_2020, I like the shape of the man's head.)
  2. Hair wey dey person skull.
    • I sabi barb head.  — (NSC_2021, I am a good barber.)
  3. Person mind
    • Di babe matter dey scatter di guy head.  — (NSC_Abonyi_2020, The babe matter is giving the guy mental stress.)
    • Dis one scatter people head more.  — (bbc__42360, This one made the people more agitated.)
  4. Person luck.
    • Unoka no get good head.  — (katakata__913, Unoka does not have good fortune.)
    • Dat girl head strong, na only am no die for the accident.  — (NSC_Abonyi_2020, the girl has good fortune, she was the only survivor in the accident.)
  5. Person wey dey in charge of somewhere or someting.
    • You know sey God don do am sey man na di head.  — (ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__90, You know that God has done it that man is the head.)
  6. Person face
    • As I see di kind eye wey dey im head, I take off.  — (NSC_ Odirin_2020, When I saw his demeanor, I got scared.)
    • Ahah, but di hair, and di head no fine now.  — (JOS_02_Hair-And-Movies_DG__34, Ahah! But the hair... the face is not fine now.)
  7. As body dey catch person.
    • Im say: my appeal be say make di players no let dem head swell.  — (bbc__59384, He said: My appeal is that the players should not get carried away)
    • As the babe just dey rub im head, im head just dey swell sotay e empty im pocket .  — (NSC_Odirin_2020, As the lady rubbed his head, he got carried away and emptied his pocket.)
  8. Di koko wey matter get.
    • 'No be like pastors for today wey dia vision no go get head or tail.  — (bbc__8471, Unlike pastors of nowadays whose visions are incorrect/unreliable)
    • Dis kain tori wey no get head or tail, dey pain Nigerians because na just two weeks ago one JAMB staff come out say snake chop N36 million of di government bodi wey dey arrange university exams for Nigeria.  — (bbc__40799, This kind of story that is unreliable is painful to Nigerians because it was just two weeks ago that a JAMB staff came out to say that a snake ate N36 million of the government institution responsible for conducting university exams in Nigeria.)
    • Meeting to end Nigeria public universities lecturers strike no get head Why dis university professor bone ASUU strike and threaten to sue di union  — (bbc__66796, The meeting to end the strike of Nigeria public universities lecturers is inconclusive Why this university professor snubbed the ASUU strike and threatened to sue the union.)
  9. When person gree for matter.
    • Everybodi wey vote for dis one say yes on top am, afta Russia and China wey be Pyongyang friend nod head join di decision.  — (bbc__47923, Everyone that voted for him said yes to it, after Russia and China who are friend's of Pyongyang gave their assent to the decision)
  10. Shake head
    • E pain me as Papa shake head for me after I fall down.  — (NSC_ Odirin_2020, i was hurt by Papa's sign of pity.)

Related forms

Synonyms

koko, brain, mind

Antonyms

leg, tail

Translations

  • English: head, position of authority, substance, ego, point, topics

Verb

  1. Make person dey incharge
    • Former INEC chairman Attahiru Jega go head di new team to find foreign students  — (bbc__52651, Former INEC chairman Attahiru Jega will head the new team to find foreign students.)
    • Di matter serious sotay na CAF president Ahmad Ahmad head di meeting from Madagascar.  — (bbc__36053, The matter was so serious that the CAF president Ahmad Ahmad headed the meeting from Madagascar)
  2. Make person take the part of body wey dey ontop neck nack someting
    • Ronaldo head di ball enter net for di match.  — (NSC_Odirin_2020, Ronaldo headed the ball into the net)
    • Emeka say im go head Osaze if e do anyhow.  — (NSC_Odirin_2020, Emeka said he was going to head butt Osaze if he misbehaves.)
    • Di pikin fall com nack head for ground.  — (NSC_Odirin_2020, The child fell and hit his head. )

Synonyms

hit, nack,

Antonyms

boy, boyboy

Translations

  • English: boss, to direct the movement of something with the head