Naija
Etymology
From: English head and tie
Pronunciation
Play
Play
Noun
- Wetin woman dey carry cover head.
- Your headtie fine o. — (Your headscarf is lovely.
- Ngozi Okonjo Iweala headtie, na im be her signature. — (Ngozi Okonjo Iweala's headscarf, is her signature.)
Translations