hear

Revision as of 19:40, 9 August 2020 by Kimgerdes (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * see 0.59 9160, listen 0.58 505, remember 0.58 893, understand 0.58 1148, surprise 0.57 436, forget 0.57 672, laugh 0.56 233, learn 0.55 221...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

  • see 0.59 9160, listen 0.58 505, remember 0.58 893, understand 0.58 1148, surprise 0.57 436, forget 0.57 672, laugh 0.56 233, learn 0.55 2210, know 0.55 7861

Etymology

Borrowed from English hear

Pronunciation

  • jɛ̂

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 116
  • Frequency rank in NSC treebank: 121
  • Frequency in raw corpus: 1994
  • Frequency rank in raw corpus: 190

The word is used more orally than in written texts.


Verb

hear: to understand -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    You hear wetin I dey talk so?.  — no translation
  2. obj (frequency:121)
    I hear' gunshots'  — (bbc__8952, __no translation__)
    Hear im full tori.  — (bbc__83842, __no translation__)
  3. mark-obj (frequency:93)
    Dem need to hear the news.  — (jw__6667, __no translation__)
    De no go allow dem to hear am.  — (IBA_18_Money-Wahala_M__29, They will not allow them to hear it.)
  4. - (frequency:66)
    Say de must hear me.  — (IBA_35_Christopher-And-David_DG__44, Saying They must hear me.)
    Una must hear word o.  — (LAG_34_Football-And-Everyday-Problems_M__37, You must listen.)
  5. nsubj (frequency:22)
    You hear?  — (BEN_15a_Theology-Demons_DG__13, Did you hear ?)
    Di next tin I hear na cry.  — (bbc__7567, __no translation__)
  6. mark (frequency:15)
    Make e sweet for hear.  — (ONI_16_Thief_DG__156, So that it will be pleasant to the ears.)
    Di tok wey men like to hear.  — (bbc__38979, __no translation__)
  7. obl:arg (frequency:14)
    Na those things wey God wan hear from you.  — (LAG_23_I-Go-Become-Lawyer_M__53, Are those things that God wants to hear from you.)
    Right now, she get twelve pikin and di last Mary Jane, hear of am, none of dem dey school.  — (bbc__85665, __no translation__)
  8. aux-obj (frequency:12)
    Who fit hear am?”— John 6:60 .  — (jw__41138, __no translation__)
    Abeg meh una do, una go hear word o.  — (LAG_34_Football-And-Everyday-Problems_M__41, Please, you should act; you must listen.)
  9. aux (frequency:8)
    na only you fit hear.  — (jw__48772, __no translation__)
    We want find who go hear.  — (jw__40390, __no translation__)
  10. ccomp (frequency:7)
    I no wan hear hm hm we no dey add,  — (NST_cleaned__26969, __no translation__)
    And na dat same news na im dey listen, dey hear for Cool Fm, de no understand gain.  — (WAZK_13_On-Pidgin_DG__121, And it's that same news that they listen to, they hear on Cool Fm and they didn't understand anything.)
  11. cc-obj (frequency:6)
    When people see the man or hear the news, fear catch dem well.  — (jw__44742, __no translation__)
    Na im make una dey see and hear all this things wey dey happen so.’  — (jw__29938, __no translation__)
  12. advmod (frequency:3)
    me I just dey see am for television dey hear say-- na ear me I dey take hear too o  — (deuber__4409, __no translation__)
    Johnson want reply wheder una don see di notice of increment and e wan know wetin everyone decide.Wetin e wan hear again?  — (deuber__6631, __no translation__)
  13. aux-mark (frequency:3)
    E sey make we look for people wey go hear,  — (jw__9413, __no translation__)
    We go ask una make una call us to tell us di different food combination wey una don hear.  — (ENU_28_World-Food-Day_M__54, We will ask you to call us to tell us the different food combinations that you have heard.)
  14. cc (frequency:2)
    Dem thank Jehovah for everything wey dem see and hear.  — (jw__10231, __no translation__)
    Sey she dey warn me sey, make I no dey take anyting wey get gas, and I no dey hear,  — (JOS_04_Mummy-Wahala_DG__189, That she was warning me that I should not take anything that has gas. And I do not listen.)
  15. conj (frequency:2)
    hear or fit talk or dem get one kind sickness wey make dem useless or  — (human_rights__144, __no translation__)
    Pikin get right to get lawyer wey go represent am and also to get free LEGAL AID when dem wan hear or decide any matter wey concern am for court.  — (hildrights__502, __no translation__)
  16. cc-nsubj (frequency:2)
    She add say she neva experience anytin like dat before and neva hear or see anybodi wey don experience am.  — (bbc__88286, __no translation__)
    Di last time price of petrol go up without goment approval na for December 2017 and January 2018 pipo hear nwee.  — (bbc__35599, __no translation__)
  17. conj-obj (frequency:2)
    Still some pipo no wan hear anytin - dia own be say make SuperSport bring Marawa back.  — (bbc__92346, __no translation__)
    E promise Jehovah sey: ‘If you help me win this fight, I promise you sey if I come back, I go give you the first person wey come out from my house come greet me.’ Jehovah hear im prayer and help am win the fight.  — (jw__17964, __no translation__)

Derived forms

Synonymes

  • see 0.59 9160, listen 0.58 505, remember 0.58 893, understand 0.58 1148, surprise 0.57 436, forget 0.57 672, laugh 0.56 233, learn 0.55 2210, know 0.55 7861

Antonymes

  • see 0.59 9160, listen 0.58 505, remember 0.58 893, understand 0.58 1148, surprise 0.57 436, forget 0.57 672, laugh 0.56 233, learn 0.55 2210, know 0.55 7861

Translations

  • English: to understand