Difference between revisions of "hegoat"

Line 10: Line 10:
 
<sm2>Pcm-ng-hegoat.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-hegoat.m.ogg</sm2>  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Goat wey get prick wey dey give oda goat belle.
+
* Goat wey get prick wey dey give oda goat belle.
#:*{{ux|dv| Di Elders dem say de go collect '''hegoat''', yam and kolanut make de take pray good prayer for am. |(Egbokhare_2020, The elders insisted that they'll collect a he-goat, yam and kolanut to make libations for him.)}}
+
:*{{ux|dv| Di Elders dem say de go collect '''hegoat''', yam and kolanut make de take pray good prayer for am. |(Egbokhare_2020, The elders insisted that they'll collect a he-goat, yam and kolanut to make libations for him.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''a male goat''
 
* English: ''a male goat''

Revision as of 20:04, 1 August 2021

Naija

Alternative forms

he goat

Etymology

From: English he and goat

Pronunciation

  • hígôt

Play Play

Noun

  • Goat wey get prick wey dey give oda goat belle.
  • Di Elders dem say de go collect hegoat, yam and kolanut make de take pray good prayer for am.  — (Egbokhare_2020, The elders insisted that they'll collect a he-goat, yam and kolanut to make libations for him.)

Translations

  • English: a male goat

Adjective

  1. Man wey dey follow follow woman.
    • You be hegoatǃ  — (NSC_Legbeti_2020, You are a billy goat!)
    • Di man na confirm hegoatǃ  — (NSC_Legbeti_2020, The man is lecherous!)

Translations

  • English: lecherous