Difference between revisions of "hegoat"

Line 8: Line 8:
 
* hígôt
 
* hígôt
 
<sm2>Pcm-ng-hegoat.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-hegoat.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-hegoat.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-hegoat.m.ogg</sm2>
 +
 
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Goat wey get prick wey dey give oda goat belle.
 
* Goat wey get prick wey dey give oda goat belle.

Revision as of 13:20, 12 January 2022

Naija

Alternative forms

he goat

Etymology

From: English he and goat

Pronunciation

  • hígôt

Play Play

Noun

  • Goat wey get prick wey dey give oda goat belle.
  • Di Elders dem say de go collect hegoat, yam and kolanut make de take pray good prayer for am.  — (Egbokhare_2020, The elders insisted that they'll collect a he-goat, yam and kolanut to make libations for him.)

Translations

  • English: a male goat

Adjective

  • You be hegoatǃ  — (NSC_Legbeti_2020, You are a billy goat!)
  • Di man na confirm hegoatǃ  — (NSC_Legbeti_2020, The man is lecherous!)

Translations

  • English: lecherous