Difference between revisions of "hegoat"
(→Noun) |
|||
(One intermediate revision by the same user not shown) | |||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Goat wey get prick wey dey give oda goat belle. | + | * Man goat. / Goat wey get prick wey dey give oda goat belle. |
− | :*{{ux|dv| Di Elders dem say de go collect '''hegoat''', yam and kolanut make de take pray good prayer for am. |( | + | :*{{ux|dv| Di Elders dem say de go collect '''hegoat''', yam and kolanut make de take pray good prayer for am. |(The elders insisted that they'll collect a he-goat, yam and kolanut to make libations for him.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''a male goat'' | * English: ''a male goat'' | ||
Line 18: | Line 18: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Man wey dey [[follow follow]] woman. | * Man wey dey [[follow follow]] woman. | ||
− | :*{{ux|dv|You be '''hegoat'''ǃ|( | + | :*{{ux|dv|You be '''hegoat'''ǃ|(You are a promiscuios man!)}} |
− | :*{{ux|dv|Di man na confirm '''hegoat'''ǃ|( | + | :*{{ux|dv|Di man na confirm '''hegoat'''ǃ|(The man is lecherous!)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''lecherous'' | * English: ''lecherous'' |
Latest revision as of 21:33, 29 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English he and goat
Pronunciation
- hígôt
Noun
- Man goat. / Goat wey get prick wey dey give oda goat belle.
- Di Elders dem say de go collect hegoat, yam and kolanut make de take pray good prayer for am. — (The elders insisted that they'll collect a he-goat, yam and kolanut to make libations for him.)
Translations
- English: a male goat
Adjective
- Man wey dey follow follow woman.
- You be hegoatǃ — (You are a promiscuios man!)
- Di man na confirm hegoatǃ — (The man is lecherous!)
Translations
- English: lecherous