hegoat
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English he and goat
Pronunciation
- hígôt
Noun
- Male goat.
- Di Elders dem say de go collect hegoat, yam and kolanut make de take pray good prayer for am. — (Egbokhare_2020, The elders insisted that they'll collect a he-goat, yam and kolanut to make libations for him.)
- Man wey dey follow follow woman.
- You be hegoatǃ — (NSC_Legbeti_2020, You are a billy goat!)
- Di man na confirm hegoatǃ — (NSC_Legbeti_2020, The man is lecherous!)
Translations
- English: a male goat, lecherous