hegoat

Naija

Alternative forms

he goat

Etymology

From: English he and goat

Pronunciation

  • hígôt

Play Play

Noun

  1. Goat wey get prick wey dey give oda goat belle.
    • Di Elders dem say de go collect hegoat, yam and kolanut make de take pray good prayer for am.  — (Egbokhare_2020, The elders insisted that they'll collect a he-goat, yam and kolanut to make libations for him.)
  2. Man wey dey follow follow woman.
    • You be hegoatǃ  — (NSC_Legbeti_2020, You are a billy goat!)
    • Di man na confirm hegoatǃ  — (NSC_Legbeti_2020, The man is lecherous!)

Translations

  • English: a male goat, lecherous