hegoat

Revision as of 21:33, 29 February 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

he goat

Etymology

From: English he and goat

Pronunciation

  • hígôt

Play Play

Noun

  • Man goat. / Goat wey get prick wey dey give oda goat belle.
  • Di Elders dem say de go collect hegoat, yam and kolanut make de take pray good prayer for am.  — (The elders insisted that they'll collect a he-goat, yam and kolanut to make libations for him.)

Translations

  • English: a male goat

Adjective

  • You be hegoatǃ  — (You are a promiscuios man!)
  • Di man na confirm hegoatǃ  — (The man is lecherous!)

Translations

  • English: lecherous