hegoat

Revision as of 17:38, 2 November 2020 by 154.66.34.240 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

  • he-goat

Etymology

From: English he and goat

Pronunciation

  • hígôt

Play Play

Noun

  1. na male goat
    • Na hegoat he buy. Egbokhare_2020  —  He bought a male goat)
  2. na make dem use am as form of insult
    • You be hegoatǃ Legbeti_2020  —  You are a billy goat)
  3. na man wey too lust follow women
    • De man na confirm hegoatǃ Legbeti_2020  — The man is lecherous)

Synonyms

Translations

  • English: a male goat, lecherous