hegoat
Naija
Alternative forms
- he-goat
Etymology
From: English he and goat
Pronunciation
- hígôt
Noun
- na male goat
- Na hegoat he buy. Egbokhare_2020 — He bought a male goat)
- na make dem use am as insult
- You be hegoatǃ Legbeti_2020 — You are a billy goat)
- na man wey too lust follow women
- De man na confirm hegoatǃ Legbeti_2020 — The man is lecherous)
Synonyms
Translations
- English: a male goat, lecherous