hegoat
Naija
Alternative forms
- he-goat
Etymology
From: English he and goat
Pronunciation
- hígôt
Noun
- Na male goat
- Na hegoat e buy. — (Egbokhare_2020, He bought a male goat.)
- Insult wey dey tell man dey follow follow woman.
- You be hegoatǃ — (Legbeti_2020, You are a billy goat!)
- Di man na confirm hegoatǃ — (Legbeti_2020, The man is lecherous!)
Translations
- English: a male goat, lecherous