Difference between revisions of "her"
Line 64: | Line 64: | ||
===Pronoun=== | ===Pronoun=== | ||
− | + | Na word we de dey use show sey na woman de dey talk about for tok tok. | |
− | + | #: {{ux|dv|Toh na '''her''' day. |(JOS_21_Marriage-Talk-With-Oscar-1_DG__80, Today is her deal day.)}} | |
− | + | #: {{ux|dv|'''Her''' shape kwanu? |(bbc__55829, She is quite shapely!)}} | |
− | #: {{ux|dv|Toh na '''her''' day. |(JOS_21_Marriage-Talk-With-Oscar-1_DG__80, | ||
− | #: {{ux|dv|'''Her''' shape kwanu? |(bbc__55829, | ||
# case (frequency:9) | # case (frequency:9) | ||
#: {{ux|dv|Na dis one make '''her''' dey see herself as mentor to other women wey wan be like '''her'''. |(bbc__70636, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Na dis one make '''her''' dey see herself as mentor to other women wey wan be like '''her'''. |(bbc__70636, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|Another salon owner, wey wan hide '''her''' name, talk say market don reduce for '''her''' too, so she begin dey do natural hair too make everything for no lost. |(bbc__15775, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Another salon owner, wey wan hide '''her''' name, talk say market don reduce for '''her''' too, so she begin dey do natural hair too make everything for no lost. |(bbc__15775, __no translation__)}} | ||
− | |||
#: {{ux|dv|Di statement continue say she no ever send any of '''her''' staff to collect any favours for '''her''' or '''her''' pikin dem and say she no go ever do so. |(bbc__38551, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Di statement continue say she no ever send any of '''her''' staff to collect any favours for '''her''' or '''her''' pikin dem and say she no go ever do so. |(bbc__38551, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * | + | * [[he]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''her'' |
Revision as of 16:47, 3 February 2021
Naija
Etymology
From: English her
Pronunciation
- hər
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 115
- Frequency rank in NSC treebank: 123
- Frequency in raw corpus: 4843
- Frequency rank in raw corpus: 81
Adjective
her: no definition, F.SG.3.POSS -- Definition in Naija?
- - (frequency:940)
- I go meet her. — (JOS_04_Mummy-Wahala_DG__57, I went to meet her.)
- Hm I know her, — (JOS_04_Mummy-Wahala_DG__153, Hm. I know her.)
- case (frequency:189)
- I con explain to her. — (KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__26, Now I explained to her.)
- Papa dey proud of her. — (BEN_36_Clever-Girl_MG__5, The father was proud of her.)
- cc (frequency:11)
- Na me, and her marry di same husband? — (JOS_26_Small-Talk_DG__148, Is it she and I that married the same husband ?)
- After di girl come go, naim me, and her come dey talk. — (WAZK_05_Reincarnation_DG__63, After the girl left, then, she and I started talking.)
- advmod:emph (frequency:10)
- I advise her o. — (IBA_33_News-Comments_MG__88, I just gave her some advice.)
- I even call her sef. — (KAD_01_Students-Life_DG__29, I even called her really.)
- conj (frequency:5)
- Dis flood wey don happun don confuse her and odas wey dey struggle to take care of dia pikin dem. — (bbc__40623, __no translation__)
- Oby Ezekwesili say dem arrest or even detain her and some members of di BringBackOurGirls Group on Tuesday for Abuja. — (bbc__76032, __no translation__)
- case-conj (frequency:4)
- She add say notin in terms of relationship dey between her and di President. — (bbc__88282, __no translation__)
- Sefiya don dey grow old and e no get husband to provide for her and her pikin dem. — (bbc__87589, __no translation__)
- obj (frequency:3)
- Dat one wey be sey, wey you see di, dat day now, wey you say her dis… ,… — (NST_cleaned__13049, __no translation__)
- Na devil push me - Man wey rape im four daughters Di sad tori of 13-years-old Ochanya Ogbanje wey die afta dem 'rape' her — (bbc__70335, __no translation__)
- case-ccomp (frequency:3)
- Na for magistrate to now decide weda enof evidence dey for her to face trial. — (bbc__71037, __no translation__)
- For her to take good picture, she go struggle with plenty other man photographers wey fit get muscle pass her. — (bbc__51683, __no translation__)
- case-dep (frequency:2)
- Now, Ms Pudjiastuti dey live her life with everybodi eye on top her; — (bbc__75688, __no translation__)
- I dey with her under dis tree inside our house na im she complain say she dey feel heat, na im I advise her make she go fetch water baf. — (bbc__3441, __no translation__)
- case-obl:arg (frequency:2)
- Her Mama run from house when she be 12 years, to avoid by force marriage wey dem arrange for her to older man. — (bbc__55722, __no translation__)
- Her reality na daily experience of many women like her for camp as many of dem dey born for ordinary floor of dia room or bathroom. — (bbc__55824, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
- she 0.70 7870, herself 0.66 98, my 0.60 6496, im 0.55 32627, their 0.54 3355, dia 0.54 11206, hersef 0.53 39, woman 0.52 2792, him 0.50 582
Antonyms
- she 0.70 7870, herself 0.66 98, my 0.60 6496, im 0.55 32627, their 0.54 3355, dia 0.54 11206, hersef 0.53 39, woman 0.52 2792, him 0.50 582
Translations
- English: no definition, F.SG.3.POSS
Pronoun
Na word we de dey use show sey na woman de dey talk about for tok tok.
- Toh na her day. — (JOS_21_Marriage-Talk-With-Oscar-1_DG__80, Today is her deal day.)
- Her shape kwanu? — (bbc__55829, She is quite shapely!)
- case (frequency:9)
- Na dis one make her dey see herself as mentor to other women wey wan be like her. — (bbc__70636, __no translation__)
- Another salon owner, wey wan hide her name, talk say market don reduce for her too, so she begin dey do natural hair too make everything for no lost. — (bbc__15775, __no translation__)
- Di statement continue say she no ever send any of her staff to collect any favours for her or her pikin dem and say she no go ever do so. — (bbc__38551, __no translation__)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: her