her

Revision as of 16:47, 3 February 2021 by 154.66.43.213 (talk) (→‎Pronoun)

Naija

Etymology

From: English her

Pronunciation

  • hər

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 115
  • Frequency rank in NSC treebank: 123
  • Frequency in raw corpus: 4843
  • Frequency rank in raw corpus: 81

Adjective

her: no definition, F.SG.3.POSS -- Definition in Naija?


  1. - (frequency:940)
    I go meet her.  — (JOS_04_Mummy-Wahala_DG__57, I went to meet her.)
    Hm I know her,  — (JOS_04_Mummy-Wahala_DG__153, Hm. I know her.)
  2. case (frequency:189)
    I con explain to her.  — (KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__26, Now I explained to her.)
    Papa dey proud of her.  — (BEN_36_Clever-Girl_MG__5, The father was proud of her.)
  3. cc (frequency:11)
    Na me, and her marry di same husband?  — (JOS_26_Small-Talk_DG__148, Is it she and I that married the same husband ?)
    After di girl come go, naim me, and her come dey talk.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__63, After the girl left, then, she and I started talking.)
  4. advmod:emph (frequency:10)
    I advise her o.  — (IBA_33_News-Comments_MG__88, I just gave her some advice.)
    I even call her sef.  — (KAD_01_Students-Life_DG__29, I even called her really.)
  5. conj (frequency:5)
    Dis flood wey don happun don confuse her and odas wey dey struggle to take care of dia pikin dem.  — (bbc__40623, __no translation__)
    Oby Ezekwesili say dem arrest or even detain her and some members of di BringBackOurGirls Group on Tuesday for Abuja.  — (bbc__76032, __no translation__)
  6. case-conj (frequency:4)
    She add say notin in terms of relationship dey between her and di President.  — (bbc__88282, __no translation__)
    Sefiya don dey grow old and e no get husband to provide for her and her pikin dem.  — (bbc__87589, __no translation__)
  7. obj (frequency:3)
    Dat one wey be sey, wey you see di, dat day now, wey you say her dis… ,…  — (NST_cleaned__13049, __no translation__)
    Na devil push me - Man wey rape im four daughters Di sad tori of 13-years-old Ochanya Ogbanje wey die afta dem 'rape' her  — (bbc__70335, __no translation__)
  8. case-ccomp (frequency:3)
    Na for magistrate to now decide weda enof evidence dey for her to face trial.  — (bbc__71037, __no translation__)
    For her to take good picture, she go struggle with plenty other man photographers wey fit get muscle pass her.  — (bbc__51683, __no translation__)
  9. case-dep (frequency:2)
    Now, Ms Pudjiastuti dey live her life with everybodi eye on top her;  — (bbc__75688, __no translation__)
    I dey with her under dis tree inside our house na im she complain say she dey feel heat, na im I advise her make she go fetch water baf.  — (bbc__3441, __no translation__)
  10. case-obl:arg (frequency:2)
    Her Mama run from house when she be 12 years, to avoid by force marriage wey dem arrange for her to older man.  — (bbc__55722, __no translation__)
    Her reality na daily experience of many women like her for camp as many of dem dey born for ordinary floor of dia room or bathroom.  — (bbc__55824, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • she 0.70 7870, herself 0.66 98, my 0.60 6496, im 0.55 32627, their 0.54 3355, dia 0.54 11206, hersef 0.53 39, woman 0.52 2792, him 0.50 582

Antonyms

  • she 0.70 7870, herself 0.66 98, my 0.60 6496, im 0.55 32627, their 0.54 3355, dia 0.54 11206, hersef 0.53 39, woman 0.52 2792, him 0.50 582

Translations

  • English: no definition, F.SG.3.POSS


Pronoun

Na word we de dey use show sey na woman de dey talk about for tok tok.

  1. Toh na her day.  — (JOS_21_Marriage-Talk-With-Oscar-1_DG__80, Today is her deal day.)
    Her shape kwanu?  — (bbc__55829, She is quite shapely!)
  2. case (frequency:9)
    Na dis one make her dey see herself as mentor to other women wey wan be like her.  — (bbc__70636, __no translation__)
    Another salon owner, wey wan hide her name, talk say market don reduce for her too, so she begin dey do natural hair too make everything for no lost.  — (bbc__15775, __no translation__)
    Di statement continue say she no ever send any of her staff to collect any favours for her or her pikin dem and say she no go ever do so.  — (bbc__38551, __no translation__)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: her