her

Revision as of 16:52, 3 February 2021 by 154.66.43.213 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English her

Pronunciation

  • hər

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 115
  • Frequency rank in NSC treebank: 123
  • Frequency in raw corpus: 4843
  • Frequency rank in raw corpus: 81
===Pronoun===

Na word we de dey use show sey na woman de dey talk about for tok tok.

  1. Toh na her day.  — (JOS_21_Marriage-Talk-With-Oscar-1_DG__80, Today is her deal day.)
    Her shape kwanu?  — (bbc__55829, She is quite shapely!)
  2. case (frequency:9)
    Na dis one make her dey see herself as mentor to other women wey wan be like her.  — (bbc__70636, __no translation__)
    Another salon owner, wey wan hide her name, talk say market don reduce for her too, so she begin dey do natural hair too make everything for no lost.  — (bbc__15775, __no translation__)
    Di statement continue say she no ever send any of her staff to collect any favours for her or her pikin dem and say she no go ever do so.  — (bbc__38551, __no translation__)


Synonyms

  • e, [[im]

Antonyms

Translations

  • English: her