highvoltage

Revision as of 17:25, 24 September 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English high and voltage

Pronunciation

  • háívòtèdʒ

Play Play

Noun

  1. Di name wey de dey call stout beer.
    • I wan cold highvoltage.  — (Egbokhare_2021, I need a cold bottle of guinness stout.)
  2. As light pass as e suppose be from meter go inside house.
    • Highvoltage dey carry blow person property.  — (NSC_2021, High voltage damages electronics.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: guinness stout, highvoltage