Difference between revisions of "hold"

Line 18: Line 18:
  
  
 
====Derived forms====
 
 
* [[election hold|election hold]]
 
 
#: {{ux|dv|Gbaranor Godwin Christian wey be di Collation officer for Gokana local goment say election hold but na wen dem wan do collation of results naim gbege start so Dem no fit do anything. |(bbc__53570, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di Tribunal hold say INEC prove say true true election hold for all di units and wards for di State and Dem suspend di election after dem make necessary consultation as na dia right to do like dat and declare results wey dey true and di results wey Dem declare for each candidate na di result Dem score, so Dem no allocate any vote for any candidate. |(bbc__32646, __no translation__)}}
 
* [[wedding hold|wedding hold]]
 
 
#: {{ux|dv|Natasha Mariana na govnor Mohammed second wife and she just enta Bauchi afta di wedding hold last weekend. |(bbc__72406, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di wedding hold for A Little White Chapel for Vegas wey sabi do sharp-sharp weddings for celebs like Michael Jackson, Bruce Willis and plenti odas. |(bbc__70827, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 13:00, 5 February 2021

Naija

Etymology

From: English hold

Pronunciation

  • hoʊld

Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 23
  • Frequency rank in NSC treebank: 413
  • Frequency in raw corpus: 1180
  • Frequency rank in raw corpus: 313

Noun

hold:


Synonyms

  • stand 0.60 712, leave 0.58 1444, shake 0.57 366, pick 0.55 252, touch 0.54 489, attend 0.54 318, postpone 0.53 121, scatter 0.53 441, jam 0.53 366

Antonyms

  • stand 0.60 712, leave 0.58 1444, shake 0.57 366, pick 0.55 252, touch 0.54 489, attend 0.54 318, postpone 0.53 121, scatter 0.53 441, jam 0.53 366

Translations

  • English: no definition

Verb

hold: no definition -- Definition in Naija?


  1. obj (frequency:46)
    Hold Jehovah Tight  — (jw__13854, __no translation__)
    Hold your voters card  — (bbc__56038, __no translation__)
  2. mark-obj (frequency:43)
    Di one common tin wey hold dis four  — (bbc__36749, __no translation__)
    Some other belt still get one strong thing to hold sword and knife.  — (jw__30940, __no translation__)
  3. - (frequency:35)
    Na im hold office key now,  — (NST_cleaned__20187, __no translation__)
    Ah omo, you go collect am first, hold am first.  — (PRT_06_Port-Harcourt_DG__141, Ah guy, you will collect it and hold it first.)
  4. aux-obj (frequency:14)
    Wetin fit dey hold dem?  — (jw__24197, __no translation__)
    Meh una give me my own money mah hold my own money.  — (NST_cleaned__30413, __no translation__)
  5. obl:arg (frequency:8)
    Di 2019 Bayelsa Governorship Primaries of di All Progressives Congress wey suppose hold on Saturday 31 August don get new dates.  — (bbc__30365, __no translation__)
    Dis February own go be di number 106 parade to celebrate di day wey dem born di Korean leader Kim Il-Sung, wey dem suppose hold for April.  — (bbc__40166, __no translation__)
  6. obl:mod (frequency:7)
    Cameroon presidential elections go hold for October Cameroon: Opposition wan hold dia Congress  — (bbc__24552, __no translation__)
    Egypt FA African football joinbodi CAF don give Egypt rights to host di 2019 tournament wey go hold for June.  — (bbc__46503, __no translation__)
  7. advcl-obj (frequency:6)
    Na im hold dis country strong.  — (LAG_18_Lagos-Districts_M__13, That is what holds this country strong.)
    De want hold am make e no fall.  — (JOS_10_Mothers-Against-Mini-Skirts_DG__166, They want to hold them so they won't fall off.)
  8. cc-obj (frequency:5)
    Senate Valedictory Session: We fight for democracy and hold goment accountable - Saraki  — (bbc__87719, __no translation__)
    E say e go define di 8th Senate as lawmakers wey fight for democracy and hold goment accountable.  — (bbc__48548, __no translation__)
  9. aux (frequency:2)
    Meh una give me my own money mah hold my own money.  — (LAG_33_Buhari-Recession_M__32, You should give me my own money so that I will hold my own money.)
    Ehm e go see you, e go run, e go see you, e go laugh, e go see you, e go con hold you.  — (WAZP_06_Tommys-Life-Story_M__73, Ehm, he will see you, he will run; he will see you, he will laugh; he will see you, he will now hold you.)
  10. conj-obj (frequency:2)
    Okonkwo harsh well well, na strong hand e take hold im wife and pikin them.  — (katakata__531, __no translation__)
    — Attendance Centre for Pikin dem go be place wey people no dey stay where pikin dem go— dey go every day every day and any oder dey wey dem tell mek e show face/come, as di Court wey dey handle di matter wey concern di pikin tok, and Centre for pikin dem go be place wey dem go detain/ hold pikin wey dem put for house prison or dem keep for place dey wait mek dem try am for court or to help dem make a Disposition order wen di trial don finish, or for awaiting adoption/wen dey dem dey wait mek dem come adopt or send di pikin to foster home;  — (hildrights__1076, __no translation__)

Derived forms

  1. Na many pipo dey from di election campaigns hold bodi and most of dem no go want make e end.  — (bbc__46723, __no translation__)
    Rivers State Govnor Nyesom Wike say e dey embarrassing say police no fit make sure say election hold for just 8 wards.  — (bbc__85743, __no translation__)

Synonyms

  • stand 0.60 712, leave 0.58 1444, shake 0.57 366, pick 0.55 252, touch 0.54 489, attend 0.54 318, postpone 0.53 121, scatter 0.53 441, jam 0.53 366

Antonyms

  • stand 0.60 712, leave 0.58 1444, shake 0.57 366, pick 0.55 252, touch 0.54 489, attend 0.54 318, postpone 0.53 121, scatter 0.53 441, jam 0.53 366

Translations

  • English: no definition