Difference between revisions of "hold tight"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Na bone to bone kind dance for two people.
+
* Na dance wey two people go carry body touch deirsef well well.
 
 
 
:*{{ux|dv|Na '''hold tight''' dem dey dance so o.|(Egbokhare_2021, They have their bodies glued together in the dance.)}}
 
:*{{ux|dv|Na '''hold tight''' dem dey dance so o.|(Egbokhare_2021, They have their bodies glued together in the dance.)}}
  

Revision as of 12:54, 1 June 2021

Naija

Etymology

From: English hold and tight

Pronunciation

  • hótáìt

Play Play

Noun

  • Na dance wey two people go carry body touch deirsef well well.
  • Na hold tight dem dey dance so o.  — (Egbokhare_2021, They have their bodies glued together in the dance.)


Translations

  • English: a dance type where a male and female make body contact

Verb (separable)

  • Hold it door tight make I tight am.  — (Egbokhare_2021, Take a firm grip on the door so I can tighten it.
  • Hold Jehovah tight.  — (jw__13854, Have a strong relationship with Jehovah.)


Translations

  • English: to hold firmly