Difference between revisions of "hold tight"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
Line 6: | Line 6: | ||
* hótáìt | * hótáìt | ||
<sm2>Pcm-ng-hold tight.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-hold tight.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-hold tight.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-hold tight.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 17:06, 8 July 2021
Naija
Etymology
From: English hold and tight
Pronunciation
- hótáìt
Noun
- Na dance wey two people go carry body touch deirsef well well.
- Na hold tight dem dey dance so o. — (Egbokhare_2021, They have their bodies glued together in the dance.)
Translations
- English: a dance type where a male and female make body contact
Verb (separable)
- Hold it door tight make I tight am. — (Egbokhare_2021, Take a firm grip on the door so I can tighten it.
- Hold Jehovah tight. — (jw__13854, Have a strong relationship with Jehovah.)
Translations
- English: to hold firmly