hold tight
Naija
Etymology
From: English hold and tight
Pronunciation
- hótáìt
Noun
- Na dance wey two people go carry body touch deirsef well well.
- Na hold tight dem dey dance so o. — (Egbokhare_2021, They have their bodies glued together in the dance.)
Translations
- English: a dance type where a male and female make body contact