hold tight

Revision as of 14:50, 2 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English hold and tight

Pronunciation

  • hótáìt

Play Play

Noun

  • Na dance wey two people go carry body touch deirsef well well.
  • Na hold tight dem dey dance so o.  — (They have their bodies glued together in the dance.)


Translations

  • English: a dance type where a male and female make body contact