hole

Naija

Etymology

From: English hole

Pronunciation

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 1964
  • Frequency in raw corpus: 104
  • Frequency rank in raw corpus: 2026

Noun

  1. Na space wey de dey for someting.
    • Di pot get hole for under.  — (BEN_36_Clever-Girl_MG__70, The pot is leaking at the bottom.)
    • E get one guy wey dey tell me sey he no fit marry girl wey get more dan one hole for her ear.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__3, A particular guy told me that he would not marry a woman with multiple piercing on an earlobe.)
    • Na one small hole somewhere dem use enta to escape.  — (bbc__1218, They used a narrow opening they found as escape route.)
    • Dem drag am, come throwey am inside one deep hole.  — (jw__27936, H/She was dragged and thrown into a pit.)
    • Na round hole for side of one hill them dey follow enter the shrine.  — (katakata__341, They used a cave-like opening beside a hill to get into the shrine.)
    • For there, dem come tell me sey make I dig hole wey soldiers go dey hide as dem dey fight war.  — (jw__15717, I was told to make dugouts for soldiers to conceal themselves while the are prosecuting a war.)
    • Na so di motor tumble as e take speed enter di hole wey dey for highway.  — (NSC_Abonyi_2021, The vehicle somersaulted after it ran into a pothole on highway at full speed.)
  2. Na di space wey woman take dey piss, sex and born pikin.
    • E dey use im hole for money.  — (Egbokhare_2021, She is a prostitute.)
    • Life don spoil sotay some men no dey take eye woman make dey reason how de go enter di woman hole even if na their own pikin.  — (NSC_Abonyi_2021, Moral decadence has reached an all time low to the extent that some men get so randy and have incestuous relations.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: hole, pothole, vagina