Difference between revisions of "hot"

Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-hot.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-hot.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-hot.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-hot.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 30
 
* Frequency rank in NSC treebank: 351
 
* Frequency in raw corpus: 294
 
* Frequency rank in raw corpus: 1003
 
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===

Revision as of 18:42, 8 July 2021

Naija

Etymology

From: English hot

Pronunciation

  • hɔ̂t

Play Play

Adjective

  1. Na as someting or person take get temperature wey be as fire dey be.
    • Di weather dey hot.  — (Egbokhare_2021, The weather is hot.)
    • For dry season when every where dey hot for Israel, many months fit pass and rain fit no fall.  — (jw__6851, Many months go by without rains during the very hot dry season in Israel.)
    • Jos dey cold, Cross River dey hot.  — (JOS_13_Current-Interests_M__13, Jos is cold, Cross River is hot.)
    • Bodi wey hot, cold and headaches na di first signs of malaria.  — (bbc__20304, High temperature, cold and headaches are the tell tale signs of malaria.)
  2. Na as someting, somewhere or person take dey get ginger.
    • Hope sey di night vigil dey hot well, well.  — (ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__180, We hope that the vigil is quite exciting.)
    • As tins begin hot and hot for market women dem, dem gree among diasef say di only panadol wey fit block dia headache na protest, and na di Abeokuta Women's Union dem feel fit lead dem.  — (bbc__17465, When the tension began mounting for the market women, they agreed among themselves that the panacea was protest and the Abeokuta Women's Union are the ones to take the lead.)

Noun

  • Local drink wey be gin.
  • You come go dey swallow Codine with hot and kaikai, heh, and you say you no wan die. Oga, abeg.  — (deuber__6142, You are taking codeine with gin and the local brew and yet you say you do want to live. Please spare me sir.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: hot, gin