|
|
Line 21: |
Line 21: |
| | | |
| ===Noun=== | | ===Noun=== |
− | house: no definition -- Definition in Naija? | + | house: place wey person dey stay |
| | | |
| | | |
− | # - (frequency:831) | + | # Place wey person dey stay |
− | #: {{ux|dv|'''House'''. |(KAN_02_Girls-Life-In-Kano_DG__139, House.)}} | + | #: {{ux|dv|I con run go di '''house'''. |(ABJ_NOU_01_Death-Of-A-Brother_DG__29, Then I ran to the house.)}} |
| #: {{ux|dv|Go '''house''', |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__385, Go home !)}} | | #: {{ux|dv|Go '''house''', |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__385, Go home !)}} |
− | # case (frequency:542) | + | # group wey dem dey share people dey put when school wan do inter house sports |
− | #: {{ux|dv|'''House''' to '''house''' |(jw__13914, __no translation__)}}
| + | #: {{ux|dv| Na our '''house''' win di competition |( It's our house that won the competition)}} |
− | #: {{ux|dv|Work from '''house''' |(bbc__101235, __no translation__)}}
| + | #: {{ux|dv| Ochade '''house''' dey march |( Ochade house is marching_)}} |
− | # det (frequency:229)
| |
− | #: {{ux|dv|Make the '''house'''. |(ja102__2980, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|I con run go di '''house'''. |(ABJ_NOU_01_Death-Of-A-Brother_DG__29, Then I ran to the house.)}}
| |
− | # case-det (frequency:209)
| |
− | #: {{ux|dv|To dey take care of di '''house''', |(JOS_27_Man-And-Woman_DG__87, To be taking care of the house ?)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Na inside this '''house''' they born me |(jw__25725, __no translation__)}}
| |
− | # nmod (frequency:106)
| |
− | #: {{ux|dv|'''House''' Of Rep. |(ja102__2738, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|'''House''' Of Assem. |(ja102__2734, __no translation__)}}
| |
− | # amod (frequency:37)
| |
− | #: {{ux|dv|better '''house'''. |(NST_cleaned__35705, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|better '''house'''... |(NST_cleaned__35704, __no translation__)}}
| |
− | # cc (frequency:16)
| |
− | #: {{ux|dv|Another thing be sey we fit help dem get better work or '''house'''. |(jw__16709, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|E get land and '''house''' for there, but e dey stay another country. |(jw__8284, __no translation__)}}
| |
− | # cc-nmod (frequency:13)
| |
− | #: {{ux|dv|Lawmakers for Abuja for valedictory session both for senate and '''house''' of reps say bye-bye to di 8th National Assembly. |(bbc__63540, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Di senators dem and '''house''' of rep members fire am some hot questions ontop mata wey concern privacy and data protection. |(bbc__38241, __no translation__)}}
| |
− | # conj (frequency:11)
| |
− | #: {{ux|dv|'''House''', transportation, feeding, e dey very expensive. |(ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__27, Housing, transportation, food are very expensive.)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Pipo wey dey dia wen di kasala bust di attackers destroy '''house''' and wounjor many pipo. |(bbc__81688, __no translation__)}}
| |
− | # advmod (frequency:8)
| |
− | #: {{ux|dv|we get '''house''' where we dey stay |(deuber__5422, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|E go burn, e no go burn '''house'''. |(IBA_24_Mummy-Debbie_DG__61, It will burn. It wont burn the house.)}}
| |
− | # dep (frequency:7)
| |
− | #: {{ux|dv|'''House''' of Commons Speaker John Bercow call am constitutional outrage. |(bbc__56137, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Na better wood, stone, and other things wey dem take dey build '''house''' we go dey use. |(jw__43855, __no translation__)}}
| |
− | # dep-det (frequency:5)
| |
− | #: {{ux|dv|De need a '''house''' wey be sey ehn love go dey. |(ABJ_INF_07_Street-Children_M__67, they need a house where ehn there'll be love.)}}
| |
− | #: {{ux|dv|eNCA The '''house''' wey South Africa Police for see parts of human body |(bbc__102316, __no translation__)}}
| |
− | # case-cc (frequency:4)
| |
− | #: {{ux|dv|We dey preach from '''house''' to '''house''' and some dey preach to their classmate for school. |(jw__18060, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Dem continue to dey use strong mind preach the good news for temple and for '''house''' to '''house'''. |(jw__29513, __no translation__)}}
| |
− | # obj (frequency:3)
| |
− | #: {{ux|dv|Me and the brother wey be overseer for printery come dey go from '''house''' to '''house''' around Bethel. |(jw__3196, __no translation__)}} | |
− | #: {{ux|dv|Dem write this three letter “ADV” for everywhere, for tree, '''house''' and even for the convention program! |(jw__6774, __no translation__)}}
| |
− | # cc-det (frequency:3)
| |
− | #: {{ux|dv|Di flood damage pipo business dem, plus dia '''house''' and at least two universities. |(bbc__34608, __no translation__)}} | |
− | #: {{ux|dv|Because of di new UK law, Nigeria government get all di information of Nigerians plus dia '''house''' and how dia tax payment be. |(bbc__666, __no translation__)}}
| |
| | | |
| ====Derived forms==== | | ====Derived forms==== |
| | | |
− | * [[beta house|beta house]]
| |
− |
| |
− | #: {{ux|dv|must to live for beta house, dem get beta treatment if dem sick and |(human_rights__164, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|No beta house to stay : Pesin wey no get decent house for im and e family to stay, e dey poor. |(bbc__75117, __no translation__)}}
| |
− | * [[girl house|girl house]]
| |
− |
| |
− | #: {{ux|dv|when we come for di girl house now. |(deuber__3432, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|You go go girl house, girl go sit down, cross leg dey paint her nails. |(KAD_31_Girls-Education_M__17, You will go to a lady's house, the lady will sit down, cross leg and be painting her nails.)}}
| |
− | * [[house boy|house boy]]
| |
− |
| |
− | #: {{ux|dv|I look like house boy for your eye? |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__168, Do I look like a houseboy in your eye ?)}}
| |
− | #: {{ux|dv|I tell you sey na house boy I dey look for, |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__165, Did I tell you I am looking a houseboy's job ?)}}
| |
− | * [[house girl|house girl]]
| |
− |
| |
− | #: {{ux|dv|My name be like house girl name. |(WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__73, My name is like a '''house girl''''s name.)}}
| |
− | #: {{ux|dv|She add say dat house girl get di same right as any citizen of dis kontri. |(bbc__88270, __no translation__)}}
| |
− | * [[house help|house help]]
| |
− |
| |
− | #: {{ux|dv|Sey una don dey share house help. |(LAG_30_Rambling-Conversation_DG__78, That you have been sharing '''house help'''.)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Na w~, just house help to dey cook… |(JOS_08_Girls-Wey-No-Sabi-Cook_M__12, It's w... just for househelp to be cooking.)}}
| |
− | * [[house rent|house rent]]
| |
− |
| |
− | #: {{ux|dv|house rent. |(deuber__2605, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|No house rent. |(ENU_35_To-Become-A-Man_M__24, No '''house rent'''.)}}
| |
− | * [[house work|house work]]
| |
− |
| |
− | #: {{ux|dv|So I go con dey do house work. |(IBA_20_Bose-Alade_MG__6, So then I do chores around the house.)}}
| |
− | #: {{ux|dv|For Africa, most women still dey do house work plus oda kain work dem wey nobodi dey pay dem unlike men. |(bbc__49924, __no translation__)}}
| |
− | * [[man house|man house]]
| |
− |
| |
− | #: {{ux|dv|di dirty go go stop for anoder man house abi na for government road |(deuber__5347, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Dem also find bodi part of seven other people, wey dey inside box wey cold, inside di man house. |(bbc__28183, __no translation__)}}
| |
− | * [[papa house|papa house]]
| |
− |
| |
− | #: {{ux|dv|Ehen now you sef go your papa house now, |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__395, Ehen, you should also go to your father's house.)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Make I just dey go back to my papa house. |(KAD_13_Entering-University_MG__14, I should just go back to my dad's.)}}
| |
− | * [[tori house|tori house]]
| |
− |
| |
− | #: {{ux|dv|Before e go hospital, e go for one tori house for tok de kana pain weh e di get and say na condition force e for tok e tori. |(bbc__19563, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Eto'o Fils warn say if de tori house no publish de message weh e write e go drag dem with France 24 weh e publish de message for court. |(bbc__47251, __no translation__)}}
| |
| | | |
| ====Synonyms==== | | ====Synonyms==== |
− | * shop 0.71 264, room 0.69 356, compound 0.64 114, village 0.61 764, door 0.59 242, gate 0.59 174, motor 0.59 578, office 0.58 1749, family 0.58 2173 | + | * |
| | | |
| ====Antonyms==== | | ====Antonyms==== |
− | * shop 0.71 264, room 0.69 356, compound 0.64 114, village 0.61 764, door 0.59 242, gate 0.59 174, motor 0.59 578, office 0.58 1749, family 0.58 2173 | + | * |
| | | |
| ====Translations==== | | ====Translations==== |
− | * English: no definition | + | * house, home |