Difference between revisions of "houseboy"

Line 18: Line 18:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
a male house keeper
+
Na boy or man wey dey stay with oga and madam dey work for dem.
 +
 
 +
:*{{ux|dv|Our '''houseboy''' dey wash car.|(Egbokhare_2021, The housekeeper is washing the car.)}}
 +
:*{{ux|dv|E also include to sell pikin to dey beg and do '''houseboy''' work without pay. |(bbc__39286, It involves child labour and housekeeping without monetary rewards.)}}
  
:*{{ux|dv|Our '''houseboy''' dey wash car.|(Egbokhare_2021, .)}}
 
:*{{ux|dv|Dem dey do prostitution and '''houseboy''' work. |(bbc__55031, __no translation__)}}
 
:*{{ux|dv|E also include to sell pickin to dey beg and do '''houseboy''' work without pay. |(bbc__39286, __no translation__)}}
 
:*{{ux|dv|or de go give am job make e be '''houseboy''' or housegirl for where no be im papa and mama house. |(hildrights__38, __no translation__)}}
 
:*{{ux|dv|De no go use pikin take dey do begbeg, to dey follow people wey dey begbeg, ashawo, '''houseboy''' or house girl or ashawo work or any oder ting wey no dey follow law or dey do bad ting ; |(hildrights__268, __no translation__)}}
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 18:25, 4 February 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English house and boy

Pronunciation

  • háúsbɔ́ì

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 7
  • Frequency rank in raw corpus: 9986

Noun

Na boy or man wey dey stay with oga and madam dey work for dem.

  • Our houseboy dey wash car.  — (Egbokhare_2021, The housekeeper is washing the car.)
  • E also include to sell pikin to dey beg and do houseboy work without pay.  — (bbc__39286, It involves child labour and housekeeping without monetary rewards.)


Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: a male house keeper