Difference between revisions of "housegirl"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
*Na girl or woman wey dey stay person house con dey do housework. | *Na girl or woman wey dey stay person house con dey do housework. | ||
− | :*{{ux|dv|Na our '''housegirl''' dey wash our cloth o.|( | + | :*{{ux|dv|Na our '''housegirl''' dey wash our cloth o.|(Our maid does the laundry.)}} |
:*{{ux|dv|E no get '''housegirl''', e no get [[houseboy]], e no get who dey help am. |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__43, She has neither a maid nor houseboy or anyone assisting him/her.)}} | :*{{ux|dv|E no get '''housegirl''', e no get [[houseboy]], e no get who dey help am. |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__43, She has neither a maid nor houseboy or anyone assisting him/her.)}} | ||
Latest revision as of 14:58, 2 June 2023
Naija
Etymology
From: English housegirl
Pronunciation
- háúsgɛ̂
Noun
- Na girl or woman wey dey stay person house con dey do housework.
- Na our housegirl dey wash our cloth o. — (Our maid does the laundry.)
- E no get housegirl, e no get houseboy, e no get who dey help am. — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__43, She has neither a maid nor houseboy or anyone assisting him/her.)
Related forms
Antonyms
Translations
- English: maid