housegirl

Naija

Etymology

From: English housegirl

Pronunciation

  • háúsgɛ̂

Play Play

Noun

  • Na girl or woman wey dey stay with oga and madam dey work for dem.
  • Na our housegirl dey wash our cloth o.  — (Egbokhare_2021, Our maid does the laundry.)
  • E no get housegirl, e no get houseboy, e no get who dey help am.  — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__43, She has neither a maid nor houseboy or anyone assisting him/her.)


Related forms

Antonyms

Translations

  • English: maid