housegirl

Revision as of 14:58, 2 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English housegirl

Pronunciation

  • háúsgɛ̂

Play Play

Noun

  • Na girl or woman wey dey stay person house con dey do housework.
  • Na our housegirl dey wash our cloth o.  — (Our maid does the laundry.)
  • E no get housegirl, e no get houseboy, e no get who dey help am.  — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__43, She has neither a maid nor houseboy or anyone assisting him/her.)


Related forms

Antonyms

Translations

  • English: maid