housewife

Naija

Etymology

From: English house and wife

Pronunciation

  • háúswîf


Noun

  • Na woman wey dey man marry put for house.
  • Na full time housewife I be. I no dey do any work pass make I take cre of our children.  — (NSC_Legbeti_2021, I am a full time housewife and all I do is look after the kids.)
  • Since dem born me, I neva see where housewife do housework finish, come tell husbnd make e pay am.  — (NSC_Legbeti_2021, In all my years, I have never heard a wife ask her husband for payment for house chores done.)

Synonyms

Translations

  • English: A married woman