Difference between revisions of "hundred"
Line 17: | Line 17: | ||
* Frequency rank in raw corpus: 755 | * Frequency rank in raw corpus: 755 | ||
− | === | + | ===Noun=== |
− | Na number wey | + | Na amount of money or number wey you go see after ninety-nine. |
− | |||
− | + | #:*{{ux|dv|Beat you for two '''hundred'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__209, Defeated you in two hundred.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Beat you for two '''hundred'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__209, Defeated you in two hundred.)}} | ||
#: {{ux|dv|We dey increase im money to three '''hundred'''. |(PRT_03_Football_DG__71, We are increasing his money to three hundred.)}} | #: {{ux|dv|We dey increase im money to three '''hundred'''. |(PRT_03_Football_DG__71, We are increasing his money to three hundred.)}} | ||
− | |||
#: {{ux|dv|Because e be you, na six '''hundred''' I dey sell dem, |(NST_cleaned__935, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Because e be you, na six '''hundred''' I dey sell dem, |(NST_cleaned__935, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|Di government don continue to do mass burial of about three '''hundred''' people; |(bbc__34946, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Di government don continue to do mass burial of about three '''hundred''' people; |(bbc__34946, __no translation__)}} | ||
Line 37: | Line 27: | ||
#: {{ux|dv|Dis time na cholera kill fourteen and catch more than three '''hundred''' others for inside Muna Garage camp. |(bbc__42700, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Dis time na cholera kill fourteen and catch more than three '''hundred''' others for inside Muna Garage camp. |(bbc__42700, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|Im still add say di operation wey pass four hours see di herdsmen kill more than two '''hundred''' pipo for di area. |(bbc__59435, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Im still add say di operation wey pass four hours see di herdsmen kill more than two '''hundred''' pipo for di area. |(bbc__59435, __no translation__)}} | ||
− | |||
#: {{ux|dv|De say, wi oga presido start dis tour since on Tuesday for Taraba and e go also visit Benue plus Zamfara state wey plenty '''hundred''' of pipo don lost dia life since di beginning of dis year. |(ja102__1395, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|De say, wi oga presido start dis tour since on Tuesday for Taraba and e go also visit Benue plus Zamfara state wey plenty '''hundred''' of pipo don lost dia life since di beginning of dis year. |(ja102__1395, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|According to wi newtory person , Immanuel Odeyemi, e say, na plenty '''hundred''' of student-dem, pro-democracy activist-dem, June 12 coalition group-dem, market men and women plus other pipo follo attend di event. |(ja102__405, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|According to wi newtory person , Immanuel Odeyemi, e say, na plenty '''hundred''' of student-dem, pro-democracy activist-dem, June 12 coalition group-dem, market men and women plus other pipo follo attend di event. |(ja102__405, __no translation__)}} | ||
− | |||
#: {{ux|dv|na '''hundred''' and fifty be dat |(deuber__6440, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|na '''hundred''' and fifty be dat |(deuber__6440, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|But for woman oga, UI don beat me for '''hundred''', dem don beat me for two '''hundred'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__208, In terms of women mister, UI has defeated me in hundred level; they have defeated me in two hundred level.)}} | #: {{ux|dv|But for woman oga, UI don beat me for '''hundred''', dem don beat me for two '''hundred'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__208, In terms of women mister, UI has defeated me in hundred level; they have defeated me in two hundred level.)}} | ||
− | |||
#: {{ux|dv|But for woman oga, UI don beat me for '''hundred''', dem don beat me for two '''hundred'''. |(NST_cleaned__27195, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|But for woman oga, UI don beat me for '''hundred''', dem don beat me for two '''hundred'''. |(NST_cleaned__27195, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|For example, If dem share people wey dey this world into '''hundred''', e pass 90 people wey get Bible for their own language. |(jw__6606, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|For example, If dem share people wey dey this world into '''hundred''', e pass 90 people wey get Bible for their own language. |(jw__6606, __no translation__)}} | ||
− | |||
#: {{ux|dv|dem go must take di seven thousand five '''hundred''' |(deuber__2617, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|dem go must take di seven thousand five '''hundred''' |(deuber__2617, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|Even now sef, de dey sell some five '''hundred''' sef. |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__150, Even now, they are selling some for five hundred naira.)}} | #: {{ux|dv|Even now sef, de dey sell some five '''hundred''' sef. |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__150, Even now, they are selling some for five hundred naira.)}} | ||
− | |||
#: {{ux|dv|Na five, five '''hundred'''. |(LAG_39_Recording-Wahala_T__219, It is five hundred each.)}} | #: {{ux|dv|Na five, five '''hundred'''. |(LAG_39_Recording-Wahala_T__219, It is five hundred each.)}} | ||
#: {{ux|dv|Na three '''hundred''', na three '''hundred'''. |(IBA_05_Cobbler_DG__64, It's three hundred naira, it's three hundred naira.)}} | #: {{ux|dv|Na three '''hundred''', na three '''hundred'''. |(IBA_05_Cobbler_DG__64, It's three hundred naira, it's three hundred naira.)}} | ||
− | |||
#: {{ux|dv|But make we no forget sey, Jehovah fit do times '''hundred''' of wetin we dey ask am to do for us. |(jw__22319, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|But make we no forget sey, Jehovah fit do times '''hundred''' of wetin we dey ask am to do for us. |(jw__22319, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|For 26 December, 2006 pipeline explosion wey happun for Abule Egba kill '''hundred''' of pipo as crowds go scoop up petrol wit plastic containers afta vandals go puncture one underground pipeline to tiff fuel. |(bbc__49883, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|For 26 December, 2006 pipeline explosion wey happun for Abule Egba kill '''hundred''' of pipo as crowds go scoop up petrol wit plastic containers afta vandals go puncture one underground pipeline to tiff fuel. |(bbc__49883, __no translation__)}} | ||
Line 59: | Line 43: | ||
#: {{ux|dv|Bank of Industry dey give out two to three '''hundred''' billion naira to pipo in di last one year wey reach pipo hand, im tok. |(bbc__644, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Bank of Industry dey give out two to three '''hundred''' billion naira to pipo in di last one year wey reach pipo hand, im tok. |(bbc__644, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * | + | * [[fifty]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: '''hundred''' |
Revision as of 11:10, 5 February 2021
Naija
Alternative forms
- hundy
Etymology
From: English hundred
Pronunciation
- ˈhənərd
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 85
- Frequency rank in NSC treebank: 160
- Frequency in raw corpus: 412
- Frequency rank in raw corpus: 755
Noun
Na amount of money or number wey you go see after ninety-nine.
- Beat you for two hundred. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__209, Defeated you in two hundred.)
- We dey increase im money to three hundred. — (PRT_03_Football_DG__71, We are increasing his money to three hundred.)
- Because e be you, na six hundred I dey sell dem, — (NST_cleaned__935, __no translation__)
- Di government don continue to do mass burial of about three hundred people; — (bbc__34946, __no translation__)
- amod-compound (frequency:6)
- Dis time na cholera kill fourteen and catch more than three hundred others for inside Muna Garage camp. — (bbc__42700, __no translation__)
- Im still add say di operation wey pass four hours see di herdsmen kill more than two hundred pipo for di area. — (bbc__59435, __no translation__)
- De say, wi oga presido start dis tour since on Tuesday for Taraba and e go also visit Benue plus Zamfara state wey plenty hundred of pipo don lost dia life since di beginning of dis year. — (ja102__1395, __no translation__)
- According to wi newtory person , Immanuel Odeyemi, e say, na plenty hundred of student-dem, pro-democracy activist-dem, June 12 coalition group-dem, market men and women plus other pipo follo attend di event. — (ja102__405, __no translation__)
- na hundred and fifty be dat — (deuber__6440, __no translation__)
- But for woman oga, UI don beat me for hundred, dem don beat me for two hundred. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__208, In terms of women mister, UI has defeated me in hundred level; they have defeated me in two hundred level.)
- But for woman oga, UI don beat me for hundred, dem don beat me for two hundred. — (NST_cleaned__27195, __no translation__)
- For example, If dem share people wey dey this world into hundred, e pass 90 people wey get Bible for their own language. — (jw__6606, __no translation__)
- dem go must take di seven thousand five hundred — (deuber__2617, __no translation__)
- Even now sef, de dey sell some five hundred sef. — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__150, Even now, they are selling some for five hundred naira.)
- Na five, five hundred. — (LAG_39_Recording-Wahala_T__219, It is five hundred each.)
- Na three hundred, na three hundred. — (IBA_05_Cobbler_DG__64, It's three hundred naira, it's three hundred naira.)
- But make we no forget sey, Jehovah fit do times hundred of wetin we dey ask am to do for us. — (jw__22319, __no translation__)
- For 26 December, 2006 pipeline explosion wey happun for Abule Egba kill hundred of pipo as crowds go scoop up petrol wit plastic containers afta vandals go puncture one underground pipeline to tiff fuel. — (bbc__49883, __no translation__)
- cc-compound (frequency:2)
- CPI use scale of zero to one hundred take measure di corruption rate for each kontries. — (bbc__24121, __no translation__)
- Bank of Industry dey give out two to three hundred billion naira to pipo in di last one year wey reach pipo hand, im tok. — (bbc__644, __no translation__)
Antonyms
Translations
- English: hundred