Difference between revisions of "hundred"

Line 17: Line 17:
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[hundred card]]
 
* [[hundred card]]
 
====Antonyms====
 
* [[fifty]]
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English:  ''hundred''
 
* English:  ''hundred''

Revision as of 18:28, 8 July 2021

Naija

Etymology

From: English hundred

Pronunciation

  • ˈhɔ́ndrɛ̀d

Play Play

Noun

  • Number wey you go see after you count ninety-nine.
  • E dey hard these days to see better ting wey you go use hundred naira buy.  — (NSC_Abonyi_2021, Nowadays, it is hard to find something reasonable to buy for the sum of one hundred naira.)
  • If dem share people wey dey this world into hundred, e pass 90 people wey get Bible for their own language.  — (jw__6606, If you take the global average, more than 90 out of a hundred people have the Bible in their own language.)
  • For 26 December, 2006 pipeline explosion wey happun for Abule Egba kill hundred of pipo as crowds go scoop up petrol wit plastic containers afta vandals go puncture one underground pipeline to tiff fuel.  — (bbc__49883, The pipeline explosion which occurred on December 26, 2006 after the pipeline was vandilised resulted in the death of a hundred persons who were among the crowd trying to scoop petrol using plastic containers.)

Related forms

Translations

  • English: hundred