hundred

Naija

Alternative forms

  • hundy

Etymology

Borrowed from English hundred

Pronunciation

  • ˈhənərd

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 85
  • Frequency rank in NSC treebank: 160
  • Frequency in raw corpus: 412
  • Frequency rank in raw corpus: 755

The word is used more orally than in written texts.


Numeral

hundred: no definition, hundred.CARD -- Definition in Naija?


  1. - (frequency:95)
    Hundred naira.  — (ABJ_GWA_04_Tins-Don-Hard-For-Everywhere_DG__8, A undred naira.)
    Hundred thousand?  — (WAZP_03_Education_MG__51, A hundred thousand?)
  2. compound-conj (frequency:47)
    eight hundred and fifty naira  — (deuber__3102, __no translation__)
    Ehn, de say one hundred and thirteen odas...  — (NST_cleaned__33752, __no translation__)
  3. case-compound (frequency:14)
    Beat you for two hundred.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__209, Defeated you in two hundred.)
    We dey increase im money to three hundred.  — (PRT_03_Football_DG__71, We are increasing his money to three hundred.)
  4. compound-dep (frequency:6)
    Because e be you, na six hundred I dey sell dem,  — (NST_cleaned__935, __no translation__)
    Di government don continue to do mass burial of about three hundred people;  — (bbc__34946, __no translation__)
  5. amod-compound (frequency:6)
    Dis time na cholera kill fourteen and catch more than three hundred others for inside Muna Garage camp.  — (bbc__42700, __no translation__)
    Im still add say di operation wey pass four hours see di herdsmen kill more than two hundred pipo for di area.  — (bbc__59435, __no translation__)
  6. amod-nmod (frequency:4)
    De say, wi oga presido start dis tour since on Tuesday for Taraba and e go also visit Benue plus Zamfara state wey plenty hundred of pipo don lost dia life since di beginning of dis year.  — (ja102__1395, __no translation__)
    According to wi newtory person , Immanuel Odeyemi, e say, na plenty hundred of student-dem, pro-democracy activist-dem, June 12 coalition group-dem, market men and women plus other pipo follo attend di event.  — (ja102__405, __no translation__)
  7. conj (frequency:3)
    na hundred and fifty be dat  — (deuber__6440, __no translation__)
    But for woman oga, UI don beat me for hundred, dem don beat me for two hundred.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__208, In terms of women mister, UI has defeated me in hundred level; they have defeated me in two hundred level.)
  8. case (frequency:3)
    But for woman oga, UI don beat me for hundred, dem don beat me for two hundred.  — (NST_cleaned__27195, __no translation__)
    For example, If dem share people wey dey this world into hundred, e pass 90 people wey get Bible for their own language.  — (jw__6606, __no translation__)
  9. compound-det (frequency:3)
    dem go must take di seven thousand five hundred  — (deuber__2617, __no translation__)
    Even now sef, de dey sell some five hundred sef.  — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__150, Even now, they are selling some for five hundred naira.)
  10. compound-cop (frequency:3)
    Na five, five hundred.  — (LAG_39_Recording-Wahala_T__219, It is five hundred each.)
    Na three hundred, na three hundred.  — (IBA_05_Cobbler_DG__64, It's three hundred naira, it's three hundred naira.)
  11. nmod (frequency:2)
    But make we no forget sey, Jehovah fit do times hundred of wetin we dey ask am to do for us.  — (jw__22319, __no translation__)
    For 26 December, 2006 pipeline explosion wey happun for Abule Egba kill hundred of pipo as crowds go scoop up petrol wit plastic containers afta vandals go puncture one underground pipeline to tiff fuel.  — (bbc__49883, __no translation__)
  12. cc-compound (frequency:2)
    CPI use scale of zero to one hundred take measure di corruption rate for each kontries.  — (bbc__24121, __no translation__)
    Bank of Industry dey give out two to three hundred billion naira to pipo in di last one year wey reach pipo hand, im tok.  — (bbc__644, __no translation__)

Derived forms

  1. E say one person die and dem neva find 100 hundred cows.  — (bbc__45550, __no translation__)
    Messi score im 100 hundred Champion League goal Chelsea don fall yakata for ground as Barcelona nack dem comot for dis year Champions League last-16.  — (bbc__67019, __no translation__)
  1. Hauwa Liman wey Boko Haram kill dey make Nigerians vex Wetin dey happun to Leah Sharibu, 200 hundred days inside Boko Haram kidnap  — (bbc__55385, __no translation__)
    She explain say for dis recent crisis about 200 hundred children don dey affected, and di fact say Solomon hide for bush see how dem kill im father bin affect im behaviour but dem don try to di counsel am so dat e go start to behave like normal child.  — (bbc__88634, __no translation__)
  1. Eight hundred.  — (NST_cleaned__13497, __no translation__)
    Eight hundred!  — (NST_cleaned__13500, __no translation__)
  1. Five hundred.  — (NST_cleaned__13405, __no translation__)
    Five hundred!  — (NST_cleaned__13408, __no translation__)
  1. One hundred naira note.  — (NST_cleaned__16886, __no translation__)
    STR/AFP/Getty Images Tori be say Cameroon government bin cut di Internet since October for di Anglophone region One hundred days after authorities comot Internet for di English-speaking region of Cameroon, some country people don enter social media to protest, ask government to bring back di Internet.  — (bbc__86426, __no translation__)
  1. Two hundred bar.  — (NST_cleaned__31536, __no translation__)
    1. Two hundred years before women go enjoy equal pay  — (bbc__79733, __no translation__)
  1. Eight hundred?  — (KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__142, Eight hundred?)
    Eight hundred.  — (IBA_05_Cobbler_DG__191, Eight hundred ?)
  1. five hundred.  — (NST_cleaned__40872, __no translation__)
    Five hundred.  — (IBA_05_Cobbler_DG__99, Hmm !)
  1. Four hundred naira.  — (ABJ_GWA_04_Tins-Don-Hard-For-Everywhere_DG__20, four hundred naira.)
    Garri now, na four hundred.  — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__149, Garri now is four hundred naira.)
  1. One liter is nine hundred.  — (LAG_37_Soap-Making_MG__41, A liter is nine hundred.)
    E mu nine hundred naira wa.  — (IBA_05_Cobbler_DG__162, Bring nine hundred naira.)
  1. One hundred naira note.  — (ONI_16_Thief_DG__165, One hundred naira note.)
    One line na one hundred cowries.  — (katakata__1142, __no translation__)
  1. I say six hundred.  — (IBA_25_Buying-Indomie_DG__107, I said six hundred.)
    I go buy Tezapen six hundred naira.  — (LAG_37_Soap-Making_MG__42, I will buy Texapon for six hundred naira.)
  1. Eh three hundred.  — (IBA_05_Cobbler_DG__35, Eh, three hundred ?)
    Hm three hundred.  — (IBA_05_Cobbler_DG__66, Eh, three hundred naira.)
  1. Two hundred bar.  — (JOS_41_Buying-Drinks_DG__17, Two hundred cash.)
    Beat you for two hundred.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__209, Defeated you in two hundred.)

Synonyms

  • thousand 0.92 479, fifty 0.88 193, twenty 0.84 294, seventy 0.76 50, naira 0.75 867, thirty 0.74 166, eighty 0.74 41, ninety 0.73 51, fourty 0.72 5

Antonyms

  • thousand 0.92 479, fifty 0.88 193, twenty 0.84 294, seventy 0.76 50, naira 0.75 867, thirty 0.74 166, eighty 0.74 41, ninety 0.73 51, fourty 0.72 5

Translations

  • English: no definition, hundred.CARD