hundred

Revision as of 11:10, 5 February 2021 by 154.66.36.213 (talk) (→‎Numeral)

Naija

Alternative forms

  • hundy

Etymology

From: English hundred

Pronunciation

  • ˈhənərd

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 85
  • Frequency rank in NSC treebank: 160
  • Frequency in raw corpus: 412
  • Frequency rank in raw corpus: 755

Noun

Na amount of money or number wey you go see after ninety-nine.

    • Beat you for two hundred.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__209, Defeated you in two hundred.)
    We dey increase im money to three hundred.  — (PRT_03_Football_DG__71, We are increasing his money to three hundred.)
    Because e be you, na six hundred I dey sell dem,  — (NST_cleaned__935, __no translation__)
    Di government don continue to do mass burial of about three hundred people;  — (bbc__34946, __no translation__)
  1. amod-compound (frequency:6)
    Dis time na cholera kill fourteen and catch more than three hundred others for inside Muna Garage camp.  — (bbc__42700, __no translation__)
    Im still add say di operation wey pass four hours see di herdsmen kill more than two hundred pipo for di area.  — (bbc__59435, __no translation__)
    De say, wi oga presido start dis tour since on Tuesday for Taraba and e go also visit Benue plus Zamfara state wey plenty hundred of pipo don lost dia life since di beginning of dis year.  — (ja102__1395, __no translation__)
    According to wi newtory person , Immanuel Odeyemi, e say, na plenty hundred of student-dem, pro-democracy activist-dem, June 12 coalition group-dem, market men and women plus other pipo follo attend di event.  — (ja102__405, __no translation__)
    na hundred and fifty be dat  — (deuber__6440, __no translation__)
    But for woman oga, UI don beat me for hundred, dem don beat me for two hundred.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__208, In terms of women mister, UI has defeated me in hundred level; they have defeated me in two hundred level.)
    But for woman oga, UI don beat me for hundred, dem don beat me for two hundred.  — (NST_cleaned__27195, __no translation__)
    For example, If dem share people wey dey this world into hundred, e pass 90 people wey get Bible for their own language.  — (jw__6606, __no translation__)
    dem go must take di seven thousand five hundred  — (deuber__2617, __no translation__)
    Even now sef, de dey sell some five hundred sef.  — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__150, Even now, they are selling some for five hundred naira.)
    Na five, five hundred.  — (LAG_39_Recording-Wahala_T__219, It is five hundred each.)
    Na three hundred, na three hundred.  — (IBA_05_Cobbler_DG__64, It's three hundred naira, it's three hundred naira.)
    But make we no forget sey, Jehovah fit do times hundred of wetin we dey ask am to do for us.  — (jw__22319, __no translation__)
    For 26 December, 2006 pipeline explosion wey happun for Abule Egba kill hundred of pipo as crowds go scoop up petrol wit plastic containers afta vandals go puncture one underground pipeline to tiff fuel.  — (bbc__49883, __no translation__)
  2. cc-compound (frequency:2)
    CPI use scale of zero to one hundred take measure di corruption rate for each kontries.  — (bbc__24121, __no translation__)
    Bank of Industry dey give out two to three hundred billion naira to pipo in di last one year wey reach pipo hand, im tok.  — (bbc__644, __no translation__)


Antonyms

Translations

  • English: hundred