hundred

Revision as of 12:33, 5 February 2021 by 154.66.36.213 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

  • hundy

Etymology

From: English hundred

Pronunciation

  • ˈhənərd

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 85
  • Frequency rank in NSC treebank: 160
  • Frequency in raw corpus: 412
  • Frequency rank in raw corpus: 755

Noun

Na amount of money or number wey you go see after ninety-nine.

  • E dey hard these days to see better ting wey you go use hundred card buy.  — (NSC_Abonyi_2021, Nowadays, it is hard to find something reasonable to buy for the sum of one hundred naira.)
  • If dem share people wey dey this world into hundred, e pass 90 people wey get Bible for their own language.  — (jw__6606, If you take the global average, more than 90 out of a hundred people have the Bible in their own language.)
  • For 26 December, 2006 pipeline explosion wey happun for Abule Egba kill hundred of pipo as crowds go scoop up petrol wit plastic containers afta vandals go puncture one underground pipeline to tiff fuel.  — (bbc__49883, The pipeline explosion which occurred on December 26, 2006 after the pipeline was vandilised resulted in the death of a hundred persons who were among the crowd trying to scoop petrol using plastic containers.)

Antonyms

Translations

  • English: hundred