husband

Naija

Etymology

From: English husband

Pronunciation

  • hɔ́zbànd

Play Play

Noun

  • Na man wey don marry.
  • Go see husband and wife.  — (deuber__4165, Look at the husband and wife.)
  • Im na di husband.  — (NST_cleaned__33900, He is the husband.)
  • Im wit im husband, making six.  — (BEN_07_Child-Spacing_DG__50, That makes six if you include the husband with her.)
  • My husband just dey pity me.  — (ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__11, My husband feels sorry for me.)
  • Na better husband e be, and we don stay together for 55 years.  — (jw__24782, He is a good husband and we have been married for 55 years now.)

Related forms

Translations

  • English: husband