Difference between revisions of "husband house"

Line 20: Line 20:
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* [[papap house]]
+
* [[papa house]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''Matrimonial home''
 
* English: ''Matrimonial home''

Revision as of 21:02, 28 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English husband, house

Pronunciation

  • hɔ́zbàndháùs

Play Play

Noun

  • Wetin wife dey call di place wey she and her husband dey stay.
  • My husband house na my husband house, e no matter whether e small or big.  — (NSC_Legbeti_2021. Regardless of how big my husband's house is, it is still our home.)
  • I dey like to tell oder women say room and parlour wey be husband house sweet pass mansion wey be papa own.  — (NSC_Legbeti_2021. I like informing women that having a matrimonial home no matter how small is better than staying in one's father's mansion.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Matrimonial home