i

Naija

Etymology

From: English I

Pronunciation

Play Play

Pronoun

  • Word wey de point give di person wey de dey do di tok tok.
  • As e dey so, I no ready for that.  — (bbc__8193, As it is, I am not ready.)
  • E people wey even dey private, na im, I pity pass.  — (ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__93, It... those who work with private organisations, are the ones I pity the most.)
  • I neva fit sleep since my in law die.  — (bbc__56998, Since the death of my in-law, I have not been able to sleep.)

Antonyms

Translations

  • English: I